Testo di 'All My Life' di Adekunle Gold

It's Kel P Vibes

Kilofe omoge
Everything is on me
See me I want this your love
Alele o di dandan

See my doctor, he dey tell me
You be the cure, you're my medication
Where you come from kasala don burst
Omo ja, ja, ja, ko ma lera o
Omo pesin go kpai
If dem come for my baby walahi

Eh! You can be rest assured
I no dey sleep, I go dey on guard
Eh! Forget other girls wey dey jealous you
Forget other boys way dey skobo you
Baby me I no dey bobo you
Osa you no say me cover you

Gara, gara o
Gara, gara o
Gara, gara o, gara
All my life I've been looking for ya
Paran o, paran
Paran o, paran
Paran o, paran
All my life I've been looking

Ten milli' for your Birkin
And if you like fun mi ni billing
I just don't want you deceiving me
I dey take things too personally (personally)

There's just a part of me that want you more, more, more
And I'll be here 'cause I've been waiting for long, long
Coolu my heart like a beautiful love song
Tony Umez, girl you do me like pawpaw

So da bayi
Baby ma je n Sun ta, I dey outside
No carry me go goal, no offside
Make dem reach ninety-nine, I'm still your guy
2 AM, I'm knocking on your door
Open your heart baby jor, jor, jor
If you say you love me, you no go die
Make our feelings collide oh my my

Gara, gara o
Gara, gara o
Gara, gara o, gara
All my life I've been looking for ya
Paran o, paran
Paran o, paran
Paran o, paran
All my life I've been looking for ya

Dey outside
No offside
Still your guy
So da bayi
Dey outside

La ragione più comune per voler conoscere il testo di All My Life è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone All My Life era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Un motivo molto comune per cercare il testo di All My Life è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone All My Life di Adekunle Gold sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando All My Life? Avere a portata di mano il testo della canzone All My Life di Adekunle Gold può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

È importante notare che Adekunle Gold, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone All My Life... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone All My Life nell'album.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come All My Life di Adekunle Gold, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.