Testo di 'Don't Be a Baby' di Adekunle Gold

Vuoi conoscere il testo di Don't Be a Baby di Adekunle Gold? Sei nel posto giusto.

Sul nostro sito web abbiamo il testo completo della canzone Don't Be a Baby che stavi cercando.

Don't Be a Baby è una canzone di Adekunle Gold il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Adori la canzone Don't Be a Baby? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di Don't Be a Baby di Adekunle Gold? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

Whine for your money, don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah daddy, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah money, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby

No cannabis but mo jogor
Pon di replay, play my tune make we turn up
(Gaddem)
No go dey doubt like Thomas
I be the lead when I move you follow
Sho mo pe mo ni fe re o
I no dey see tele o (ooh)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody never, never, never worry me
Olopa limme limme wetin' I do
'cause I pull up in a Benz
Won ni o she Yahoo
Omo jeje
I no dey do ashawo
And I no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
And nobody badder, badder, badder (janmo)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody ever ever worry me, eh

Whine for your money don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah daddy don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah daddy don't be a baby
Out in Miami don't be a baby

O jabo kofo
Ehn ehn o
Se jeje no rush
Ehn ehn o
Tempted to touch
Ehn ehn o
Shey I dey enter ya eye I go give you some
Yawa go burst
Ehn ehn o
Kelemute kelemute
Ehn ehn o
Yekeleba ye
Make you go check my record I no dey do wayo
Olopa limme limme wetin' I do
'cause I pull up in a Benz
Won ni o she Yahoo
Omo jeje
I no dey do ashawo
And I no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
And nobody badder badder (janmo)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody ever ever worry me

Whine for your money, don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah daddy, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby

Sentiti come una star cantando la canzone Don't Be a Baby di Adekunle Gold, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone Don't Be a Baby di Adekunle Gold sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di Don't Be a Baby perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

È importante notare che Adekunle Gold, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Don't Be a Baby... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Don't Be a Baby nell'album.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone Don't Be a Baby di Adekunle Gold.