Testo di 'It's Not a Lie (feat. Wande Coal, Harry Songs)' di D'banj

It's Not a Lie (feat. Wande Coal, Harry Songs) è una canzone di D'banj il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

My name is Dapo
They know me as D'Banj
(Its not a lie)
From JJC for One Night Squad to Mo' Hits
(Its not a lie)
The love was crazy, even Genene can say
(Its not a lie)
Story story like 2 Face nobody old
(Its not a lie)
New chapter, DKM, still D'Banj
Actor, emi ni, industry dey hear me
So much love, fans mi, ejanla
Actor, emi ni kon, industry dey fear me
So much love, fans eh fiile

The world is feeling D'Banj, abi I lie?
(It's not a lie)
He make the people to dance, abi I lie?
(It's not a lie)
Oba nor dey go to court, abi I lie?
(It's not a lie oooh)
Everybody Google D'Banj
(Its not a lie)

Eh, yea, na Wande Coal again
(Its not a lie)
Started the game
We did it before, we do it again
(Its not a lie)
Kokomaster, Wande Coal, Harrysong mad combination
When they hear the gbedu they start to dance, no explanation
Dem say the money dey burn but na we burn am ooo, (na we burn am ooo)
Na we run am ooo oohohooh
Thank God ooo say we dey chop ooo
Money dey, if you no [?] you go see say

The world is feeling D'Banj, abi I lie?
(It's not a lie)
He make the people to dance, abi I lie?
(It's not a lie)
Oba nor dey go to court, abi I lie?
(It's not a lie oooh)
Everybody Google D'Banj
(Its not a lie)

(Listen!) Everywhere you go, everything you do
My brother take advice, I don pay the price
If you work ooo, you must chop
If you hustle ooo, e go pay
Na continuity nai make e Lizard dey carry body ooo
Dey nod he head ooo, oohohoooh
(It's not a lie)

The world is feeling D'Banj, abi I lie?
(It's not a lie)
He make the people to dance, abi I lie?
(It's not a lie)
Oba nor dey go to court, abi I lie?
(It's not a lie oooh)
Everybody Google D'Banj
(Its not a lie)

[?]

The world is feeling D'Banj, abi I lie?
(It's not a lie)
He make the people to dance, abi I lie?
(It's not a lie)
Oba nor dey go to court, abi I lie?
(It's not a lie oooh)
Everybody Google D'Banj
(Its not a lie)

Quando ci piace molto una canzone, come potrebbe essere il tuo caso con It's Not a Lie (feat. Wande Coal, Harry Songs) di D'banj, desideriamo poterla cantare conoscendo bene il testo.

Sapere cosa dice il testo di It's Not a Lie (feat. Wande Coal, Harry Songs) ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di It's Not a Lie (feat. Wande Coal, Harry Songs) perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

È importante notare che D'banj, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone It's Not a Lie (feat. Wande Coal, Harry Songs)... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone It's Not a Lie (feat. Wande Coal, Harry Songs) nell'album.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come It's Not a Lie (feat. Wande Coal, Harry Songs) di D'banj.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come It's Not a Lie (feat. Wande Coal, Harry Songs) di D'banj, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.

Ricorda che quando hai bisogno di conoscere il testo di una canzone, puoi sempre contare su di noi, come è accaduto ora con il testo della canzone It's Not a Lie (feat. Wande Coal, Harry Songs) di D'banj.