Testo di 'I.T.T. (International Thief Thief)' di Fela Kuti

Sul nostro sito web abbiamo il testo completo della canzone I.T.T. (International Thief Thief) che stavi cercando.

I.T.T. (International Thief Thief) è una canzone di Fela Kuti il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone I.T.T. (International Thief Thief) di Fela Kuti, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

Adori la canzone I.T.T. (International Thief Thief)? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di I.T.T. (International Thief Thief) di Fela Kuti? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

[Chorus]
International Thief Thief!

I.T.T.
International thief
I.T.T.
International rogue

Well, well...
Ha!
Well, well...
Ha!

Motherfuckers, bastard motherfuckers
We yab dem, yeah
Hurry up there
Say "yeah"

[Chorus]
Well well!

Well well, na true I want talk again o
Na true I want talk again o
If I dey lie o
Make Osiris punish me
Make Ifa dey punish me o
Make Edumare punish me o
Make the land dey punish me o
Make Edumare punish me o

I read dem for book ee-o
I see so myself ee-o
Well-ee well-ee o
Well well... well well!

[Chorus]
Well well... well well!

Long time ago
Long, long time ago

[Chorus]
Long time ago!

Long, long, long, long time ago
African man we no dey carry shit
We dey shit inside big big hole
For Yoruba-land na "Shalanga"
For Igbo-land na "Onunu-insi"
For Hausa-land na "Salga"
For Gaa-land na "Tiafi"
For Ashanti-land na "Yarni"
For Ethiopia-land na "Sagara-be"
For Kagyu-land na "Cho-Cho"
For Bemba-land na "Chimbuzi"
For Tunga-land na "Echibuzi"
Long, long, long, long time ago
African man we no dey carry shit
We dey shit inside big big hole

[Chorus]
Long time ago!

Long, long, long, long time ago
Long, long, long, long time ago

Before them come force us away as slaves
During the time them come force us away as slaves
Na European man, na him dey carry shit
Na for them culture to carry shit
During the time them come colonize us
Them come teach us to carry shit
Long, long, long, long time ago
African man we no dey carry shit
Na European man teach us to carry shit

[Chorus]
Say am, say am!

Many foreign companies dey Africa carry all our money go
Many foreign companies dey Africa carry all our money go
Them go write big English for newspaper, dabaru we Africans
Them go write big English for newspaper, dabaru we Africans

I read about one of them inside book like that
Them call him name na I.T.T.
I read about one of them inside book like that
Them call him name na I.T.T.

Them go dey cause confusion (Confusion!)
Cause corruption (Corruption!)
Cause oppression (Oppression!)
Cause inflation (Inflation!)

Oppression, oppression, inflation
Corruption, oppression, inflation

Them get one style wey them dey use
Them go pick one African man
A man with low mentality
Them go give am million naira breads
To become of high position here
Him go bribe some thousand naira bread
To become one useless chief

Like rat they do them go do from
Corner corner, pass-ee pass-ee
Under under, pass-ee pass-ee
Inside inside, pass-ee pass-ee
In in, pass-ee pass-ee
Out out, pass-ee pass-ee
Peep peep, pass-ee pass-ee
Up up, pass-ee pass-ee...

Then he gradually, gradually, gradually, gradually...
Then he gradually, gradually, gradually, gradually...

Them go be:
Friend friend to journalist
Friend friend to Commissioner
Friend friend to Permanent Secretary
Friend friend to Minister
Friend friend to Head of State

Then start start to steal money
Start start them corruption
Start start them inflation
Start start them oppression
Start start them confusion
Start start them oppression
Start start to steal money
Start start to steal money

Like Obasanjo and Abiola

[Chorus]
International Thief Thief!

I.T.T.
International rogue
International thief
We go fight them, well well

[Chorus]
Well well!

Well, well...

We don tire to carry anymore of them shit
We don tire to carry anymore of them shit
We don tire to carry anymore of them shit

Well, well...

[Chorus]
International Thief Thief!

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di I.T.T. (International Thief Thief) di Fela Kuti.

La ragione più comune per voler conoscere il testo di I.T.T. (International Thief Thief) è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Quando ci piace molto una canzone, come potrebbe essere il tuo caso con I.T.T. (International Thief Thief) di Fela Kuti, desideriamo poterla cantare conoscendo bene il testo.

Un motivo molto comune per cercare il testo di I.T.T. (International Thief Thief) è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone I.T.T. (International Thief Thief) di Fela Kuti sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di I.T.T. (International Thief Thief) perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando I.T.T. (International Thief Thief)? Avere a portata di mano il testo della canzone I.T.T. (International Thief Thief) di Fela Kuti può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone I.T.T. (International Thief Thief) di Fela Kuti.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come I.T.T. (International Thief Thief) di Fela Kuti.