Testo di 'CIA (Criminal In Agbada)' di Yemi Alade

Se hai cercato a lungo il testo della canzone CIA (Criminal In Agbada) di Yemi Alade, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

Adori la canzone CIA (Criminal In Agbada)? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di CIA (Criminal In Agbada) di Yemi Alade? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

What you say now?
Yemi Alade, pop on dis on

Na who be thief, na who be criminal
Shebi na the man wey dey take all of the money na
Na the same man wey say he go free me na
The same man wey con dey treat me like a prisioner
Na who be thief na who be criminal
Who be the owner of the money wey your chopping na
Oga the people wey you promise you go give dem land
You don dey use your hand to build another man land

Ah ah na who be the thief ooh
(Ole ole ole ole)
I say na who be thief ooh
(Ole ole)
Criminal in agbada
Killing our motherland
Suffocating our agenda
Sitting on the common man

Before before na we be future
You tell us say na we be future of tomorrow ahaaa
Omo the future don dey scatter
You no know say the future don be man naw, yeah e
Lies of our life and everything they gave you
Oh oh oh oh oh

Criminal in Agbada
Suffocating our agenda
E be we wey put am for ladder ooh
He used our dreams to climb ladder

(Ole ole ole)
All of dem na criminal
(Ole ole ole)
Criminal in agabda
Power power criminal in agbada
No, no, no, no, no, no

Touch am cos power fit chop you up o
Even when you get a little it’s still not enough o
The whole power in Africa
Is crippled by dthe wickedness in governance
No lie no lie nothing for we to get no mind
But we just dey dey hope
I never see I never see a continent as tenacious as Africa
Even if you bring fire, even if you bring smoke
Anything wey you give us, we go chop and we go still hope
Ibile ni mi won fi progress if u don’t know
Eeh na criminal in Agbada, e ba mi ki criminal

Ole ole ole ole
Won le body si body owner
Ole ole ole ole

Mr criminal, criminal in agbada
Very dirty politician
Criminal in agbada
Agbada o, issa criminal in agbada
No be wey put am for ladder
Using our dreams to climb ladder
Falling our hope
Criminal

(Ole ole) Dem be criminal
(Ole ole) Check criminal
(Ole ole) Criminal in agbada
(Ole ole) Power power power
Criminal in agbada
No no no, no no no

Yemi Alade oh

La ragione più comune per voler conoscere il testo di CIA (Criminal In Agbada) è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Sapere cosa dice il testo di CIA (Criminal In Agbada) ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Sentiti come una star cantando la canzone CIA (Criminal In Agbada) di Yemi Alade, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Un motivo molto comune per cercare il testo di CIA (Criminal In Agbada) è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando CIA (Criminal In Agbada)? Avere a portata di mano il testo della canzone CIA (Criminal In Agbada) di Yemi Alade può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

È importante notare che Yemi Alade, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone CIA (Criminal In Agbada)... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone CIA (Criminal In Agbada) nell'album.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone CIA (Criminal In Agbada) di Yemi Alade.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come CIA (Criminal In Agbada) di Yemi Alade.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come CIA (Criminal In Agbada) di Yemi Alade, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.

Ricorda che quando hai bisogno di conoscere il testo di una canzone, puoi sempre contare su di noi, come è accaduto ora con il testo della canzone CIA (Criminal In Agbada) di Yemi Alade.