Testo di 'Oh My Gosh' di Yemi Alade

Vuoi conoscere il testo di Oh My Gosh di Yemi Alade? Sei nel posto giusto.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone Oh My Gosh di Yemi Alade, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

Adori la canzone Oh My Gosh? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di Oh My Gosh di Yemi Alade? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

Oh, yeah, yeah, yeah
Oh, yeah, yeah
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh
Oh oh, ah ah

‘My Tomatoe Jos’ na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave dem and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker

For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)

What
Eh eh, am taken
Oh no, am taken

Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeah, am taken
Ah

Baby you good, you good for me
The only one for me oh, ooo
Ekwu ekwu, eme eme
We go always agree, ooo
Ah if you say make I calm down, calm down
If you say make I fire up, fire up
If you say make I start to bark like a Bingo
Wey just dey jump off (wuff)

I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker!

For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)

What
Eh eh, am taken
Oh no, am taken

Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeah, am taken
Ah!

Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh (am taken oh)
Oh my Gosh oh, ooo

‘My Tomatoe Jos’ (Jos)
Na wetin he dey call me (gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me (hah)
Fine girls plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

Yemi Alade oh
(Oh My God, Fiokee)
Oh, Effyzzie yea yea yea
Coublon oh, e dey beat oh
Lova, Lova (Swaps swaps)
Lova, Lova
Summer Summer

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di Oh My Gosh di Yemi Alade.

Sapere cosa dice il testo di Oh My Gosh ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Sentiti come una star cantando la canzone Oh My Gosh di Yemi Alade, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Un motivo molto comune per cercare il testo di Oh My Gosh è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone Oh My Gosh di Yemi Alade sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando Oh My Gosh? Avere a portata di mano il testo della canzone Oh My Gosh di Yemi Alade può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

È importante notare che Yemi Alade, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Oh My Gosh... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Oh My Gosh nell'album.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Oh My Gosh di Yemi Alade.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Oh My Gosh di Yemi Alade, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.