Testo di 'Shoemaker' di 121SELAH

Vuoi conoscere il testo di Shoemaker di 121SELAH? Sei nel posto giusto.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone Shoemaker di 121SELAH, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

Adori la canzone Shoemaker? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di Shoemaker di 121SELAH? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

Shoemaker where you dey
Come fix my shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I call you because
L know say na you fit fix am (nah nah)
Shoemaker where you dey
I need you now

Shoemaker where you dey
Come fix my shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I call you because
I know say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of shoe
Go give a carpenter (nah nah)
'Cause e no sabi the work at all o

Carpenter where you dey
Come and fix my chair
Carpenter where you dey
I need you now
I call you because
I know say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of chair
Go give a shoemaker (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Heart fixer where you dey
Come fix my heart
Heart fixer where you dey
I need you now
Call you because I know
Say na you fit fix am (nah nah)
Heart fixer where you dey
I need you yes

Heart fixer where you dey
Come fix my heart
Heart fixer where you dey
I need you now
Call you because I know
Say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Know where you dey
I know where to find you
Know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of heart
Go give a human o (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of heart
Go give a human o (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Heart fixer o
Right now I need you o
Right now I need you
Oh oh oh oh oh
Heart fixer o
Right now I need you o
Right now I need you o

Play Escuchar "Shoemaker" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de 121SELAH

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di Shoemaker di 121SELAH.

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Shoemaker è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone Shoemaker era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

È importante notare che 121SELAH, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Shoemaker... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Shoemaker nell'album.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Shoemaker di 121SELAH, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.