Testo di 'Keep on rocking' di 2face Idibia

Keep on rocking è una canzone di 2face Idibia il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone Keep on rocking di 2face Idibia, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

Adori la canzone Keep on rocking? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di Keep on rocking di 2face Idibia? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

Yes o!
Nothing dey happen! (2x)
Catch the vibe, get the feelin
Yes o!

Chorus
Catch the vibe and get the feeling
Tell me your man that you are wheeling
What I have is what I am giving
I really don't try to keep the love on line
Catch the vibe and get the feeling
Keep on rocking baby
Tell me your man that you are wheeling
Keep on rocking darling
What I have is what I am giving
Keep on rocking baby
I really don't try to keep the love on line

Verse 1
As I dey walka dey go
Wetin dey happen na e funky so
After the show, na the party o
The party go happen for my end o
Even if you no be my friend
Come and party with my friends o
Shika la koku lepassa yo
So they point and kill, you go carry dey go
But to say, the blood, and the blood dey go
Police protection essential o
Police protection go plenty o
Wey even if you ready, you go pon dey go
You go start to dey show yourself o
Come to the center and start a kolo
Start to be feeling like a monkey o
Hey, jay, jay, like a donkey o
Jump and touch the ceiling o
Help to sing the singing o
I go spread all my money o
I go spread till the end of the party o
Cuz this kind party, you no know when they go
You no go know say some joint dey show
This kind party no dey end o
This kind party they must pursue you o

Repeat Chorus

Verse 2
Okay, as we plan before
Na in we commot from gipsy o
Hey, jai, check your time e o
The party dey start my end on the dot e o
You no fit afford to be late e ei
Na we suppose to arrange the place e o
Hey kena, na true talk na you dey talk e o
I check my time for the thing, eget e faulty o
Make you see as the thing dey delay o
You go think say na 8 edey knack e o
Oya, enter modo make we start dey go
Before 2Face start dey bore me o
Oga friend, take the phone, make you call am o
Make I call am, tell am, say we dey come e o
Make he no be like say we don lost e o
Tubaba, nolele, he go sing the show
But the hoda be plenty for road e o
Which kind yawa be this e o
Thank God, we don reach the party o
Just in time, which you tell us, them start the show
All the boys be the dem, dey flex o
I leke leke dey play for the kwan di yo
Oya, pass me the bottle and suck the yaro
Make I start dey quaff e o
Quaff and quaff till the end e o
Kolo, quaff, me sef, I go quaff e o

Repeat Chorus

Verse 3
See, it is allowed to get naughty in this plantation, tonite (2x)
But you got, you got to do your God some glory
Try to come without a gun
Do you God some glory, try to come without a gun
Get yourself a partner, do just what you wanna
Do you God some glory, try to come without a gun
Catch the vibe and get the feeling
Tell me your man that you are wheeling

Repeat Chorus till fade

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di Keep on rocking di 2face Idibia.

Quando ci piace molto una canzone, come potrebbe essere il tuo caso con Keep on rocking di 2face Idibia, desideriamo poterla cantare conoscendo bene il testo.

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone Keep on rocking era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Sentiti come una star cantando la canzone Keep on rocking di 2face Idibia, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone Keep on rocking di 2face Idibia sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando Keep on rocking? Avere a portata di mano il testo della canzone Keep on rocking di 2face Idibia può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone Keep on rocking di 2face Idibia.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Keep on rocking di 2face Idibia, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.

Ricorda che quando hai bisogno di conoscere il testo di una canzone, puoi sempre contare su di noi, come è accaduto ora con il testo della canzone Keep on rocking di 2face Idibia.