Testo di 'Commas' di Ayra Starr

Sul nostro sito web abbiamo il testo completo della canzone Commas che stavi cercando.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone Commas di Ayra Starr, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

Barbados, havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me

Energy wrong, I log off (log off)
Mowa friendly and conscious (and conscious)
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (no, no, no, no)
Dem telly me make I show love (show love)
Sability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh

Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

Barbados, havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me (oh)

Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (no)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (on gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (confusion)

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di Commas di Ayra Starr.

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Commas è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone Commas era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Sentiti come una star cantando la canzone Commas di Ayra Starr, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone Commas di Ayra Starr sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone Commas di Ayra Starr.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Commas di Ayra Starr.