Testo di 'JA ARA E (feat. Burna Boy)' di Beyoncé

Vuoi conoscere il testo di JA ARA E (feat. Burna Boy) di Beyoncé? Sei nel posto giusto.

Sul nostro sito web abbiamo il testo completo della canzone JA ARA E (feat. Burna Boy) che stavi cercando.

JA ARA E (feat. Burna Boy) è una canzone di Beyoncé il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone JA ARA E (feat. Burna Boy) di Beyoncé, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba

Your body go rest, oh
Papa tell pikin, oh
Your body go rest, oh
Your body go rest, oh
Your tongue go confess, oh
Your head go correct, oh
You no go forget, oh
Shey, you get the concept

Dem no dey tell person (ja ara, ja ara)
You go learn your own lesson (ja ara, ja ara)
Everybody keep on searching (ja ara, ja ara)
For miraculous blessings (ja ara, ja ara, ja ara)
You go bow for Lagos, oh (ja ara)
If you no know yourself, you go lost, oh (ja ara, ja ara)
If you get money, you be bros, oh (ja ara, ja ara)
Omo nobody holy, no apostle (ja ara, ja ara)

Your body go rest, oh
Papa tell pikin, oh
Your body go rest, oh
Your body go rest, oh
Your tongue go confess, oh
Your head go correct, oh
You no go forget, oh
Shey, you get the concept

Dem go tell you: Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out

Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay outstanding like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you're close to

Dem no dey tell person (ja ara, ja ara)
You go learn your own lesson (ja ara, ja ara)
Everybody keep on searching (ja ara, ja ara)
For miraculous blessings (ja ara, ja ara, ja ara)
You go bow for Lagos, oh (ja ara)
If you no know yourself, you go lost, oh (ja ara, ja ara)
If you get money, you be bros, oh (ja ara, ja ara)
Omo nobody holy, no apostle (ja ara, ja ara)

Your body go rest, oh
Papa tell pikin, oh
Your body go rest, oh
Your body go rest, oh
Your tongue go confess, oh
Your head go correct, oh
You no go forget, oh
Shey, you get the concept

Dem go tell you: Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out

Dem go tell you: Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out

(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba

La ragione più comune per voler conoscere il testo di JA ARA E (feat. Burna Boy) è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di JA ARA E (feat. Burna Boy) perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando JA ARA E (feat. Burna Boy)? Avere a portata di mano il testo della canzone JA ARA E (feat. Burna Boy) di Beyoncé può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone JA ARA E (feat. Burna Boy) di Beyoncé.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come JA ARA E (feat. Burna Boy) di Beyoncé.

Ricorda che quando hai bisogno di conoscere il testo di una canzone, puoi sempre contare su di noi, come è accaduto ora con il testo della canzone JA ARA E (feat. Burna Boy) di Beyoncé.