Testo di 'Anybody' di Burna Boy

Sul nostro sito web abbiamo il testo completo della canzone Anybody che stavi cercando.

Adori la canzone Anybody? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di Anybody di Burna Boy? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

Ahh, ahh
Gbese
Ahh, ahh

I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi

Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

You won chop where you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe, je kan gbo oh

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

Money soon expected
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di Anybody di Burna Boy.

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Anybody è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Sapere cosa dice il testo di Anybody ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Un motivo molto comune per cercare il testo di Anybody è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone Anybody di Burna Boy sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di Anybody perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando Anybody? Avere a portata di mano il testo della canzone Anybody di Burna Boy può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Anybody di Burna Boy.