Testo di 'Common Person' di Burna Boy

Vuoi conoscere il testo di Common Person di Burna Boy? Sei nel posto giusto.

Adori la canzone Common Person? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di Common Person di Burna Boy? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

(Fun—)
(Funkula)

Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do mе jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no gеt nothing at all
Mm, agbana oso

Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Sapere cosa dice il testo di Common Person ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di Common Person perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando Common Person? Avere a portata di mano il testo della canzone Common Person di Burna Boy può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

È importante notare che Burna Boy, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Common Person... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Common Person nell'album.

Ricorda che quando hai bisogno di conoscere il testo di una canzone, puoi sempre contare su di noi, come è accaduto ora con il testo della canzone Common Person di Burna Boy.