Testo di 'On Form' di Burna Boy

Sul nostro sito web abbiamo il testo completo della canzone On Form che stavi cercando.

Whoever carry my backwood, bring am out
See backwood for here baba
Come! Make una no omila mi lord o
Bring am
My lord, na hin be this
Make e dey my possession

Hmm hmm (gba bí, má gba bẹ)
O lọ jìnà, ó tún lọ far
And e no pass through muritala (hm-mm)
No carry me for mind (hm-mm)
I step in the name of love, oh-oh, oh-oh
But now-a-days, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock them as dem see me

Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (gba-gbe) gbé wo

Ah! E no go tire me (ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi

If I hear, if I hear say I complain
When I'm rocking, I'm rocking your body
Sorry, coming from a long range
And as always, (ahh) we be loving
Anytime you holla me, I'm early
I'll be lifting early
Se ri, oh-oh, ṣe ri
Se rí, oh-oh, ṣe ri

Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm oh, error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (gba-gbe) gbé wo

Ah! E no go tire me (ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

I no dey too quick to talk, oh, oh
No be talkative like that, oh, oh
I disguise my opolo, oh, oh
Make they no see me at all
No trust man oh, not even my shadow, oh, oh
Waka jejeli, no stop, oh, oh, oh
This industry want shame me
Story of my life

Ah! E no go tire me (ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

La ragione più comune per voler conoscere il testo di On Form è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Quando ci piace molto una canzone, come potrebbe essere il tuo caso con On Form di Burna Boy, desideriamo poterla cantare conoscendo bene il testo.

Sapere cosa dice il testo di On Form ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone On Form era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Un motivo molto comune per cercare il testo di On Form è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di On Form perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone On Form di Burna Boy.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come On Form di Burna Boy, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.