Testo di 'Pidgin English' di Chiido

Pidgin English è una canzone di Chiido il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Chorus 2x
My Brother wetin you dey do
I dey speak p pidgin english (2x)
I dey speak pidgin english ei yo

My sister wetin you dey do
I dey speak p pidgin english (2x)
I dey speak pidgin english ei yo

Verse 1
I be African, Nigerian with a lot of vibe, soul and pride
Wetin i dey speak, na pidgin English
I'm an artist distinguished
What you really know about me or where i come from
Or wetin i dey do behind the scene
Feel it rough when i come, with, a Style
It gets deeper for real
[Chere im na bia o]
I dey make music wey people go understand
I still dey put slangs wey people go dance to
Clap their hands to, shake body to
The songs i dey make na classicals
When i dey lagos [na pidgin english]
When i dey ghana [na pidgin english]
When i dey uk [na pidgin english]
Every where i go I dey speak [pidgin english]

Repeat Chorus

Verse 2
I dey for uk now
People dey ask me
wetin i dey speak
I say na pigin english
[but excuse me mate, we don't really understand what you are saying]
You think say i fear i be immigrant
Call feds you think say i care no
Why you harrass me like i no enter this place wit my passport
My family for Port Harcourt
Na dem i dey try support
All i need is some education
and a chance for my music to sound on radio station
Wait i forget speak pigin
Wey for london trafalger square dem still dey feed pigeons
We get slangs for the place I dey come from
Commot for road cause I dey london
If you ask me wetin
I dey speak with the british
I go tell you na pidgin english

Chorus - Lady K 2x
As a typical nigerian, born in lagos, na pidgin English i dey speak
No confrontation no disturbance
step aside i dey speak fo my nation
If you no understand the kind english i dey speak o
It doesn't matter, shake your body
To the beat and sing with me ehoo

Chorus - Kevin 3x
You know i rep for my nation
This is the music that
We love in my nation [ehoo]

Play Escuchar "Pidgin English" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Chiido

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Pidgin English è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone Pidgin English era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Un motivo molto comune per cercare il testo di Pidgin English è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone Pidgin English di Chiido sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando Pidgin English? Avere a portata di mano il testo della canzone Pidgin English di Chiido può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

È importante notare che Chiido, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Pidgin English... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Pidgin English nell'album.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone Pidgin English di Chiido.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Pidgin English di Chiido.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Pidgin English di Chiido, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.