Testo di 'Spell (remix)' di Chiké

Spell (remix) è una canzone di Chiké il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone Spell (remix) di Chiké, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

Adori la canzone Spell (remix)? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di Spell (remix) di Chiké? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

Made a promise to myself
I go face my front
I don resolve
I no fit look back
But the way wey you suddenly change my mind
E dey one kind
Oh the truth be say
I no use my eye
Uh the truth be say
I no use my eye

She cast a spell on me
I dey feel am dey work
Ahah
I no fit deny
I no fit deny
She cast a spell on me
I dey feel am dey work
Ahah
I no fit deny
I no fit deny

This kind of love dey totori
Medicinal for my body
(Girl I'm)
Analyzing this your body
I no fit deny
(Oh no)
Dangbana shock me for body
This kind of love dey cause konji
(You dey)
Mesmerize me with your body
I no fit deny
(Oh no)
With the way you smile
And you shine your 32
E dey make me happy too
E dey make me feel over the Moon
Oh
I no fit deny
Omalicha how you dey do am

She cast a spell on me
(She cast a)
I dey feel am dey work
Ahah
I no fit deny
I no fit deny
She do something to me
I dey feel am dey work
Ahah
I no fit deny
(I no fit deny oh)
I no fit deny

She cast a spell
Ebelebe
She knack me otumokpo
(I no fit deny)
She cast a spell oh
Spell oh
(I dey feel am dey work)
I no fit deny
I no fit deny

She cast a spell on me
I dey feel am dey work
Ahah
I no fit deny
(I no fit deny)
I no fit deny
She do something to me
I dey feel am for body
(I dey feel am)
I no fit deny
I no fit deny

Oh no
I no wan do
Oh I no wan do
I no wan do again
I no wan do
Oh
I no wan do
I no wan do
I no wan do again
I no wan do
Wan do

Play Escuchar "Spell (remix)" gratis en Amazon Unlimited

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Spell (remix) è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Sapere cosa dice il testo di Spell (remix) ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Sentiti come una star cantando la canzone Spell (remix) di Chiké, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di Spell (remix) perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone Spell (remix) di Chiké.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Spell (remix) di Chiké, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.