Testo di 'FEM' di Davido

Vuoi conoscere il testo di FEM di Davido? Sei nel posto giusto.

Sul nostro sito web abbiamo il testo completo della canzone FEM che stavi cercando.

FEM è una canzone di Davido il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone FEM di Davido, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

Adori la canzone FEM? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di FEM di Davido? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

Napji killing this one
Baddest
E be like you don dey talk too much
Small talk, you don dey talk who talk

Fem
Baddest
Oboy, you don dey do too much
Small talk, you don dey look who talk

Fem
And di baddest
Person wey dey find the pity
Omo no dey give me itty bitty

Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG, when you see 30BG
You wey dey find the pity
Tell odogwu say we like to party

Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me

Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?

Para for me
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Nawa 30BG, we go para, para, para

Dem go para for you
Before the, before the matter get serious
Before the, whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't say too much

'Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter star

I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Dem go tell me who dey give them mind, give them mind

Live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh

Make una tell am to call me
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?
Para for me

Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for me

Napji killing this one

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone FEM era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Sentiti come una star cantando la canzone FEM di Davido, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone FEM di Davido sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di FEM perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

È importante notare che Davido, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone FEM... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone FEM nell'album.

Ricorda che quando hai bisogno di conoscere il testo di una canzone, puoi sempre contare su di noi, come è accaduto ora con il testo della canzone FEM di Davido.