Testo di 'UNAVAILABLE' di Davido

Se hai cercato a lungo il testo della canzone UNAVAILABLE di Davido, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

Baddest
You know
Eh, eh, eh, eh
Tune into the king of sounds and blues
Initiating rage process

I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)

And I sorry for who wan, who wan
Who wan gbe my matter s'ori
I'm only human (human)
So make no body para o
Say I carry woman (woman)
Shey na man wey I for carry?
Fuck all the rumors (rumors)
Abi e get when I talk sey I be pastor?
Hmm, ye, ye
If you know, you o
The kind work
If it's not owo o
I can't talk
'Cause, owo ni koko (koko)
Oga ade, dey your dey
Me I dey for the dey
Girl, I'm unavailable

I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)

Don't dim my life
I don't have no time, Soniya
Come see me shining
Got too many birds on my IG
I'm changing my life o
And my mama proud in me
She got me going
This friend took all my freedom
'Cause I'm a big propeller, save the remorse
Girls go jealous, got a big banana
I'm a big propeller, save the remorse
Girls go jealous, got a big banana
'Cause I'm a big propeller, save the remorse
Girls go jealous, got a big banana
I'm a big propeller, save the chedda
Fuck their father
Chiki-chi-chiki-chi-chi

I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone UNAVAILABLE era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Un motivo molto comune per cercare il testo di UNAVAILABLE è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di UNAVAILABLE perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come UNAVAILABLE di Davido.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come UNAVAILABLE di Davido, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.