Testo di 'Ego' di Djinee

Vuoi conoscere il testo di Ego di Djinee? Sei nel posto giusto.

Ego è una canzone di Djinee il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Verse 1
If I die now,I go happy say,
Say when I dey this world
I don fall in love
Which one u dey e
Wey u dey treat me so
I don beg, I don do everything
But u tell me say u need time and
U no fit dey wit me
Na so I vow,
Anyway I dey go, Ewo!

Chorus 2x
If u help me see Ego,
Make u tell am I don go,
She no look me and so
Don pack my load go, Ewo!

Verse 2
No be say I no show how I feel
No be say I no ever show you say I dey real
Everybody don know say I fit do anything for you
I go die for you
Everybody dey laff me cos dem know u be my life
I don say I go marry
cos in u I see my wife
Baby oh!
I go take am 4 bus
I go take am 4 train
For this place I no fit stay eh!
Ewo!

Repeat Chorus 2x

Verse 3
I know say u dey hear my voice
cos this song na im I write for you
I dey go find one place where I go hide my head
Cos I wan start my whole life anew

Repeat Chorus

She don leave me and so so
Eh Eh Eh Ewo!
Ego Ego Ewo!
(see ego tell am I don go)
Why u do me so
Why u do me like this oh
I dey beg (2x)
I dey pack my load go
Oh oh!

If I die now I go happy say
Say when I dey this world I don fall in love

Play Escuchar "Ego" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Djinee

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di Ego di Djinee.

Quando ci piace molto una canzone, come potrebbe essere il tuo caso con Ego di Djinee, desideriamo poterla cantare conoscendo bene il testo.

Sapere cosa dice il testo di Ego ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Sentiti come una star cantando la canzone Ego di Djinee, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Un motivo molto comune per cercare il testo di Ego è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando Ego? Avere a portata di mano il testo della canzone Ego di Djinee può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Ego di Djinee.

Ricorda che quando hai bisogno di conoscere il testo di una canzone, puoi sempre contare su di noi, come è accaduto ora con il testo della canzone Ego di Djinee.