Testo di 'Mr. Yakubu (feat. Vector)' di Falz

Mr. Yakubu (feat. Vector) è una canzone di Falz il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
You don’t want to prosper
Come and collect Oscar
300 billion te gbà lówó ìjoba
Kí le fi se ná sir?

A ti fi je Mossa

Twitter dey talk
This one go hot
Other chairman corrupt but
This one is not
Youth sef dey talk
When we protest they shot
Make we carry PVC
Make we see wetin go sup
(E go sup)

Suddenly e scatter
Area boy ti jagba
As Ole dey japa
Olopa dey guide am

You wayo the number
The portal, e shut down
You drop us the lamba
Somebody e hack am

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
(Ah ah)
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster

(Ah ah are you calling a dignity?)
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
The same Mr Yakubu?
Oju ati Orun?
Enu no dey work
Opolo ti burst

Na who do the law?
Na who kill the law?
Who people go ask?
Na who dem go call?
I been dey my own

Shey make I do like I no know wetin I know?
Or make I do like I no see wetin I see?
Shey make I be person wey no be wetin I be?
You must be stupid if you think you have a case
Mr Yakubu who came from out of space
Mr Yakubu who is not like Gowon

He’s not head of state
He doesn’t need a gun
He took the results verified by a lot
The honorable court even ruled back
Then that all parties can go ahead and access the source of their claims

Mr Yakubu is just a name
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
First argument
I ‘ll leave the rest for the next argument
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
(Calling me names)

Yeah!
Ki lo wi? Talk am make I hear
Olè
Alàtenuje
You want lie say the cheddar no flow
The right thing na wetin you no know?
Lion no dey sleep, for jungle
As the breeze blow, fowl nyash e don show
Lion no dey sleep, for jungle
As the breeze blow, fowl nyash e don show

Thank you my lord
I respect you my lord
Unreasonable tribal prejudice galore
Sèbí wón ti sanwó? E ti sáré koó
O wá so fun p’ó ti joba tán, kón ma gbádébò
No be say the job clean, dem no get janitor
Evidence everywhere, everybody capture
Wetin you come write for inside your report card?
You think 200million people are not smart?

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster

Play Escuchar "Mr. Yakubu (feat. Vector)" gratis en Amazon Unlimited

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Mr. Yakubu (feat. Vector) è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Quando ci piace molto una canzone, come potrebbe essere il tuo caso con Mr. Yakubu (feat. Vector) di Falz, desideriamo poterla cantare conoscendo bene il testo.

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone Mr. Yakubu (feat. Vector) era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Sentiti come una star cantando la canzone Mr. Yakubu (feat. Vector) di Falz, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone Mr. Yakubu (feat. Vector) di Falz sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di Mr. Yakubu (feat. Vector) perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone Mr. Yakubu (feat. Vector) di Falz.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Mr. Yakubu (feat. Vector) di Falz.

Ricorda che quando hai bisogno di conoscere il testo di una canzone, puoi sempre contare su di noi, come è accaduto ora con il testo della canzone Mr. Yakubu (feat. Vector) di Falz.