Testo di 'Afro Highlife' di Fireboy DML

Vuoi conoscere il testo di Afro Highlife di Fireboy DML? Sei nel posto giusto.

Adori la canzone Afro Highlife? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di Afro Highlife di Fireboy DML? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

Yeah-yeah

They no know say we dey around
'Cause we dey show up unannounced
But, when they listen to the sound oh, ah
They go start to come around
Tinba ti pe e, k'oma dahun (tinba ti pe e, k'oma)
Tinba f'owo gbe, sh'oma bounce?
(Tinba f'owo gbe, sh'oma)
I know you love the way I sound oh, ah
Oya, turn around
I just dey enter the place
But, I dey killie show
And dem dey love me already
As you dey see me so

Won ni pe kileleyi?
(Afro highlife oh, afro)
Kila tun gbe de?
(Afro highlife oh, afro)
Won ni pe wetin we bring come oh?

Wetin my people wan hear?
(Afro highlife oh, afro)

Zaki, oya, give them oh
Arabaribiraba
See everybody wants to faaji
Na why dem dey call me alhaji
I know you just dey realize
The music makes me feel alive
Give them the bass
(They must to dance)
And if you give them the guitar
(And dem go dance)
Abeg, play the trumpet oh
(They must to dance)
Make dem know who we are
(And dem go dance)
I just dey enter the place (mo daran)
But, I dey killie show (ye-ah, mo daran)
And dem dey love me already (mo daran)
As you dey see me so (ye-ah, mo daran)

Won ni pe kileleyi oh?
(Afro highlife oh, afro)
Kila tun gbe de?
(Afro highlife oh, afro)
Won ni pe wetin we bring come oh?
(Afro highlife oh, afro)
Wetin my people wan hear-'ear-'ear?
(Afro highlife oh, afro)

Oya, give them oh
Arabaribiraba-ra

Sambarinba
(They must to dance)
(And dem go dance)
(They must to dance)
(And dem go dance, dance)
(Afro highlife oh, afro)
Ahh-ah, ahh
(Afro highlife oh, afro)
(Amujei)
(Afro highlife oh, afro)
(Afro highlife oh, afro)

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Afro Highlife è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Quando ci piace molto una canzone, come potrebbe essere il tuo caso con Afro Highlife di Fireboy DML, desideriamo poterla cantare conoscendo bene il testo.

Sapere cosa dice il testo di Afro Highlife ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Un motivo molto comune per cercare il testo di Afro Highlife è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando Afro Highlife? Avere a portata di mano il testo della canzone Afro Highlife di Fireboy DML può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

È importante notare che Fireboy DML, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Afro Highlife... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Afro Highlife nell'album.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Afro Highlife di Fireboy DML, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.