Testo di 'Better Thing' di Joeboy

Vuoi conoscere il testo di Better Thing di Joeboy? Sei nel posto giusto.

Better Thing è una canzone di Joeboy il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Adori la canzone Better Thing? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di Better Thing di Joeboy? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

Food for my table
Mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand

Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk

Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The gbedu scatter the place
Na baba God gimme the grace oh na

Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say

Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing

Wetin be the point
Why the boy dey hustle
Everything na by grace
No be by your muscle
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so

Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Ya ya ya ye
Wetin be the point

If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Wetin be the point

If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy

Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The gbedu scatter the place
Na baba God gimme the grace oh no

Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say

Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye
Who no like better thing yo yah

Play Escuchar "Better Thing" gratis en Amazon Unlimited

Quando ci piace molto una canzone, come potrebbe essere il tuo caso con Better Thing di Joeboy, desideriamo poterla cantare conoscendo bene il testo.

Sentiti come una star cantando la canzone Better Thing di Joeboy, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Un motivo molto comune per cercare il testo di Better Thing è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone Better Thing di Joeboy sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando Better Thing? Avere a portata di mano il testo della canzone Better Thing di Joeboy può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

È importante notare che Joeboy, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Better Thing... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Better Thing nell'album.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Better Thing di Joeboy.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Better Thing di Joeboy, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.