Testo di ' Peace ' di Mohbad

Vuoi conoscere il testo di Peace di Mohbad ? Sei nel posto giusto.

Sul nostro sito web abbiamo il testo completo della canzone Peace che stavi cercando.

(Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín?)
(Ò fí mí si'lẹ, mo ńfá cigar)
(Yo)

Wetin be this one like this?
Been through many things
Many-many gists
But, I still find my peace (Ìmọ́lẹ̀)
Oh-oh, ah
I dey do like say me I no dey see
Like say I no dey hear
Which kind person be this?

Oh-oh, ah
Wetin be this one like this?
Been through many things l'át'ayé Genesis
I be dealin' with frenemies
Survivor (survivor)
Mí ò ní gbà (mí ò ní gbà)
Money chaser, faster than a bullet
Flyin' like a rocket, badman will never rest
King of South and the West
Faster than a car, wọn fẹ bà mí sáà
Faster than a Benzo, Ijebu ló lẹwẹ so
Bad vibes on the gram (uhn, uhn-uhn-uhn)
Reading my Psalm, I'm so biblical (Ọlọhun) (uhn-uhn, uhn)
Ayé tó l'ọkàdá, wọn dẹ tún ní car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher

Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga
You go dey when I no get ginger?
Oh my nigga, oh my nigga, ṣé you go dey when I no get raba?
'Cause my mama, 'cause my mama been prayin' for me say make I jèrè
Oh my babe, oh my babe, ṣé you go dey before my Surulere? (Kai)

Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín?
Ò fí mí si'lẹ, mo ńfá cigar
Kákiri lọdọ àwọn aboki
Oh-oh, ha
Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín?
Ò fí mí si'lẹ na, mo ńfá cigar
Kákiri lọdọ àwọn aboki
(Ìrù kileleyi? Mí ò fẹ gbọ)

Oh-oh, ah, eh!
Wetin be this one like this?
Been through many things
Many-many gists
But, I still find my peace
Oh-oh, ah
I dey do like say me I no dey see
Like say I no dey hear
Which kind person be this?

Oh-oh, ah
Wetin be this one like this?
Been through many things l'át'ayé Genesis
I be dealin' with frenemies
Survivor ('vivor)
Mí ò ní gbà (mí ò ní gbà)
Money chaser (money chaser), faster than a bullet (gbà)
Flyin' like a rocket, badman will never rest

King of South and the West
Faster than a car, wọn fẹ bà mí sáà
Faster than a Benzo, Ijebu ló lẹwẹ so
Bad vibes on the gram (uhn, uhn-uhn-uhn)
Reading my Psalm, I'm so biblical (Ọlọhun) (uhn-uhn-uhn)
Ayé tó l'ọkàdá, wọn dẹ tún ní car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher

Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga
You go dey when I no get ginger?
Oh my nigga, oh my nigga, ṣé you go dey when I no get raba?
'Cause my mama, 'cause my mama been prayin' for me say make I jèrè
Oh my babe, oh my babe, ṣé you go dey before my Surulere?

Play Escuchar " Peace " gratis en Amazon Unlimited

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di Peace di Mohbad .

Quando ci piace molto una canzone, come potrebbe essere il tuo caso con Peace di Mohbad , desideriamo poterla cantare conoscendo bene il testo.

Un motivo molto comune per cercare il testo di Peace è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone Peace di Mohbad sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando Peace ? Avere a portata di mano il testo della canzone Peace di Mohbad può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

È importante notare che Mohbad , nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Peace ... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Peace nell'album.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone Peace di Mohbad .