Testo di 'Nothing' di Moses Bliss

Vuoi conoscere il testo di Nothing di Moses Bliss? Sei nel posto giusto.

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I'm here to tell you)
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I'm here to tell you)
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I'm here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
I'm here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di Nothing di Moses Bliss.

Quando ci piace molto una canzone, come potrebbe essere il tuo caso con Nothing di Moses Bliss, desideriamo poterla cantare conoscendo bene il testo.

Sapere cosa dice il testo di Nothing ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Un motivo molto comune per cercare il testo di Nothing è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di Nothing perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando Nothing? Avere a portata di mano il testo della canzone Nothing di Moses Bliss può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

È importante notare che Moses Bliss, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Nothing... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Nothing nell'album.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Nothing di Moses Bliss.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Nothing di Moses Bliss, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.

Ricorda che quando hai bisogno di conoscere il testo di una canzone, puoi sempre contare su di noi, come è accaduto ora con il testo della canzone Nothing di Moses Bliss.