Testo di 'Kangpe' di Nneka

Sul nostro sito web abbiamo il testo completo della canzone Kangpe che stavi cercando.

Kangpe è una canzone di Nneka il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone Kangpe di Nneka, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

So na so, It be, na condition come make you waje like this
You say your husband na in leave you,
you say he go fi betray you,
So na so, you dey weak as I see you before I think say you dey kangpe,
nothing fit, fi shake you,
nothing fit, go fi break
Na you weak before
Na you talk say you na go put man before God,
see yourself as you be
Na you talk say you na go put man before God oh

As you know God no go give you anything
you no go fi deal with, na so dem talk,
the thing wey no fi kill you
it go make you strong it go make you strong
The thing wey no fi kill you
it go make you strong, the thing wey no fi kill you
it go make you strong
God no go give you anything you no go fi deal with

You talk say, you be big man
[ Find more Lyrics on http://mp3lyrics.org/ZWRu ]
cause you fi raise your hand,
fi beat your pikin, beating your wife
You sabi, bible well oh
Dey go church everyday oh
Notice me how I quench
Look at me how I bounce
But na you be the crook
Na your kind fi open eye kill
person misuse and abuse you
For a nine, ole thief, basket mouth, oyoyo
But you know how you be
When wind blow fowl wash no work out very very well oh

As you know God no go give you anything
you no go fi deal with, na so dem talk,
the thing wey no fi kill you
it go make you strong it go make you strong
The thing wey no fi kill you
it go make you strong, the thing wey no fi kill you
it go make you strong
God no go give you anything you no go fi deal with, hey

As you walk through the valley
of the shadow of death
you will fear no evil because
his rod and his staff are with you
you have come this far to sing your mystery

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di Kangpe di Nneka.

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Kangpe è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Sapere cosa dice il testo di Kangpe ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Un motivo molto comune per cercare il testo di Kangpe è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

È importante notare che Nneka, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Kangpe... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Kangpe nell'album.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone Kangpe di Nneka.