Vuoi conoscere il testo di 1999 di Olamide? Sei nel posto giusto.
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o
Ma lowo ma kole
Ma kole ma rale
Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere
I hustle my music mo sa d'alapere
The hustle dey pay nw e k'aje ku kale
My papa dey hustle my papa dey try
My papa na driver my papa dey grind
My papa dey send all him pikin go skul
My papa no mind ko mu garri ko sun
My papa dey help as in money no reach
Sum pple 4 street dem go say he too rich
I no knw wetin my papa wnt me be
Until d day dat I almost lost d g
Dem break door
Dem carry gun
Me nd my siblings were very young
Oh my God
Dem shoot my dad
But he survive
Thank lord o
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o
O di dandan mo ma l'aluyo
B'oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
B'oti ilekun teyin mo ma lo sense
Mi o ni relent mo ma fo fence ah
Se b'eyan lo bi eleganza
Money must be made yes sir
Blood in my eyes no vex ah (no vex ah)
B'oleku wo gboro mo ma dogo
Mo ma yo kele mo ma t'irogo
Cos I dey para am goin local
Won ni moti fa gbana moti fa choko
I no surrender if dem no retreat
Na money dey push me dey commit sin
Mo ti d'ehana mo di gabazin
Most wanted e ma ri ni magazine yeah....
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o
I see people dey sympathize
I was traumatized
Na den I realize
Its time to organize myself
Otras canciones de Olamide
Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di 1999 di Olamide.
Quando ci piace molto una canzone, come potrebbe essere il tuo caso con 1999 di Olamide, desideriamo poterla cantare conoscendo bene il testo.
Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone 1999 era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.
Un motivo molto comune per cercare il testo di 1999 è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.
Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone 1999 di Olamide sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.
Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di 1999 perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.
È importante notare che Olamide, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone 1999... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone 1999 nell'album.
Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone 1999 di Olamide.
Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come 1999 di Olamide.
Ricorda che quando hai bisogno di conoscere il testo di una canzone, puoi sempre contare su di noi, come è accaduto ora con il testo della canzone 1999 di Olamide.