Testo di 'Jale' di Olamide

Vuoi conoscere il testo di Jale di Olamide? Sei nel posto giusto.

Jale è una canzone di Olamide il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone Jale di Olamide, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

Adori la canzone Jale? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di Jale di Olamide? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

Now them say I boast o, o nana
Cos I’m doing my thing everyday
I am getting close
They love me more the time
When I dey roast
Now we getting money everyday
From coast to coast
Coast to coast

Omije oju mi bere anu re, bere anu re
Olorun mi ose iyanu re
Iwo ni o je n jale eh
Ose iyanure
Iwo lo je n jale eh
Na you no let me steal

See, now we topping the chart
Me and my dawgs don’t copy the past
We make money, cash money, jumping the past
They say am the form so am having a blast
From maimi to malaysia, then in
Naija mo fe loki eyan ni malaysia
I hustle no stop, I gat to stay sharp
Everybody mo pe eja lo wa ninu geisha

And those wey dey pose, dey already know
Blessing dey follow anywhere we go
We getting the diamond, getting the gold
Act like fire when it gets real cold
As some of my friends don start to dey hate
I’m only tell why you dey wait
I heard about the picture thing you dey paste
No le le, no le le

Now them say I boast o, o nana
Cos I’m doing my thing everyday
I am getting close
They love me more the time when I dey roast, o nana
Now we getting money every day
From coast to coast o,o nana
Coast to coast o

Omije oju mi bere anu re, bere anu re
Olorun mi ose iyanu re
Iwo ni o je n jale eh
Ose iyanure
Iwo lo je n jale eh
Ose iyanu re

Shit, check out the way we dey shine, we dey shine
You think say na beans, go rub vaseline
No time to dey shy, to dey shy
If I no dey omo grind na sin
Aeroplane no get bus-stop
As we dey work hard, we dey get boxed up
I no even dull when I get one top

Talk less of now when I don chop up
Me and group stealing big bills
We don’t drove around if it is not big wheels
More money we piling them up
See our shoulders we carry them up
When we broke you no dey
When we dey trek go shows, you no dey
You no send us when packaging no dey
If you want my service, my guy you go pay
You go pay

Now them say I boast o, o nana
Cos I’m doing my thing everyday
I am getting close
They love me more the time
When I dey roast, o nana
Now we getting money everyday
From coast to coast o,o nana
Coast to coast o

Omije oju mi bere anu re, bere anu re
Olorun mi ose iyanu re
Iwo ni o je n jale eh
Ose iyanure
Iwo lo je n jale eh
Ose iyanu re

Fuse I see you
Swagu baba e dripping
Eh baba eni ni baba, baba uche oshe
Swagu daddy e dripping
Baba eni ni baba e baba e babe e
Olamide
Swagu daddy mi tripping e
Baba mi ni baba
Laters
Baba ni baba yin

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Jale è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Sentiti come una star cantando la canzone Jale di Olamide, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone Jale di Olamide sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di Jale perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando Jale? Avere a portata di mano il testo della canzone Jale di Olamide può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Jale di Olamide.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Jale di Olamide, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.

Ricorda che quando hai bisogno di conoscere il testo di una canzone, puoi sempre contare su di noi, come è accaduto ora con il testo della canzone Jale di Olamide.