Testo di 'Pay Me' di Oxlade

Pay Me è una canzone di Oxlade il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Coub'
How do you feel when you look straight into my eyes?
Shey I resemble the boy wey go break your heart, wey go match am kpa
Out of all the ladies, I choose you, I no think am twice
I go double hustle, Shatta Wale for you, I go make the doe
We go pa pa pa

What shall it profit a man to gain the world and lose a gem like you?
I no know, I no know (I no know, I no know)
I no know, no-no-no (know, know)
What shall it profit a man to gain the world and lose a jewel like you
I no know (I no know)
Emi o mo (emi o mo)
I no know (I no know)

E no go pay me
E no go pay me
To dey break your heart
If you no pay me and e no go pay me to fuck you up

E no go pay me
E no go pay me to dey run about
E no go pay me
Girl, e no go pay me to lose you darlin'

Omo, you don catch me, you don bash me
I be like zombie on a lowkey
You don mud me, you don burst me
All my kasala, kasala don burst

Omo, you don catch me
You handicap me
I be like zombie on a lowkey
You don catch me
You don catch me
And all my kasala, kasala don burst

Na why I dey ask you baby girl
How do you feel when you look straight into my eyes?
Shey I resemble the boy wey go break your heart, wey go match am kpa
Out of all the ladies, I choose you I no think am twice
I go double hustle, Shatta Wale for you, I go make the doe
We go pan pan pan

What shall it profit a man to gain the world and lose a jewel like you, yo-yo-yo?
I no know, I no know (I no know, I no know)
I no know, no-no-no (know, know)
What shall it profit a man to gain the world and lose a jewel like you oh?

I no know (I no know)
Emi o mo (emi o mo)
I no know (I no know)
E no go pay me
E no go pay me
To dey break your heart
If you no pay me and e no go pay me to fuck you up

E no go pay me
E no go pay me to dey run about
E no go pay me
Girl, e no go pay me to lose you darlin'

Play Escuchar "Pay Me" gratis en Amazon Unlimited

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone Pay Me era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di Pay Me perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

È importante notare che Oxlade, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Pay Me... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Pay Me nell'album.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Pay Me di Oxlade.

Ricorda che quando hai bisogno di conoscere il testo di una canzone, puoi sempre contare su di noi, come è accaduto ora con il testo della canzone Pay Me di Oxlade.