Testo di 'Bring It on' di P Square ft Dave Scott

Vuoi conoscere il testo di Bring It on di P Square ft Dave Scott? Sei nel posto giusto.

Life no dey sweet o eh
If some people no dey hate o
So use your number six o
Dey calculate, you go see the ratio
The beef sef na meat o
Whether na asun dem relate o
So bring your own crayfish o
We go mix o
Oh

Oh, oh, oh
Shey na dem talk say, we no go blow o o
Oh o o
Shey dem dey see us now
We don dey glow o
Take a look at me now ah
Take a look at me now ah ah
We running things in this town
Can't you see

I don't care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what's right, never give up on it
Bring it on
Bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising, rising, rising
Keep it high
Rising, rising, ri-rise
Bring it on

This life e no easy
So much hustling and bustling
Everyone is struggling
So make you no dey believe say
Since everyone is chasing
You never gonna make it
Never say No uh
Never give up
Keep your head up
Standing tall
And for sure uh
You go turn it up
Burn it up
Turn down for what

Shey na dem talk say, we no go blow
Shey dem dey see us now
We don dey glow
Take a look at me now ah ah
Take a look at me now ah ah
We running things in this town
Can't you see

I don't care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what's right, never give up on it
Bring it on
Bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising, rising, rising
Keep it high
Rising, rising, ri-rise
Bring it on

I don't care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what's right, never give up on it
Bring it on
Bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising, rising, rising
Keep it high
Rising, rising, ri-rise
Bring it on

Play Escuchar "Bring It on" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de P Square ft Dave Scott

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di Bring It on di P Square ft Dave Scott.

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Bring It on è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Quando ci piace molto una canzone, come potrebbe essere il tuo caso con Bring It on di P Square ft Dave Scott, desideriamo poterla cantare conoscendo bene il testo.

Sapere cosa dice il testo di Bring It on ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone Bring It on di P Square ft Dave Scott sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando Bring It on? Avere a portata di mano il testo della canzone Bring It on di P Square ft Dave Scott può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Bring It on di P Square ft Dave Scott.