Testo di 'Bunieya Enu' di P-Square

Sul nostro sito web abbiamo il testo completo della canzone Bunieya Enu che stavi cercando.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone Bunieya Enu di P-Square, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

Adori la canzone Bunieya Enu? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di Bunieya Enu di P-Square? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

Eiyeh (eiyeh)
Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh oh oh oh!
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh oh oh

As we dey celebrate
Bunieya enu bunieya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank god oooh
Baba you too much oooh
We thank god oooh
You too much oh, you too much oh
Chei, see

The way we dey spend this money no dey fear me (fear me)
I got so many people wey dem dey dare me (eeh)
Ba-ba back in the days nobody send me
Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail

Thank god its friday (friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh oh oh
I'm so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate

Bunieya enu bunieya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank god oooh
Baba you too much oooh
We thank god oooh
You too much oh, you too much oh
That's why we celebrate
Let's celebrate

Now, put your hands in the air
Wave'em up like you just don't care (care)
I know sey we pop champagne (eeh)
Jubilate and no complain oh
Na so we dey do am everyday
Kpata kpata we go kneel down dey pray
Scatter them, dey go start to dey craze oh
Na wetin remain oh

Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
So make you no mind them oh
No do gragra, no send them oh
Come join body, make we blend them oh
Make you dey tell them sey

Thank god its friday (friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh oh oh
I'm so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate

Bunieya enu bunieya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank god oooh
Baba you too much oooh
We thank god oooh
You too much oh, you too much oh
That's why we celebrate
Let's celebrate

As we dey celebrate, we dey jubilate
Omo no player hating, make you no dey underate
Na we dey calculate, you dey speculate
Me I no send them oh, no send then oh
But thank god it's friday and I go rock am like my bai-day
Oh oh oh oooh
I'm so excited (excited)
So everybody (eeeh)
Move your body (eeeh)

(As we dey) bunieya enu bunieya enu
Buni be nu ya enu, as we dey celebrate
Bunieya enu bunieya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank god oh, baba you too much ooh (baba you too much)
We thank god oooh
You too much oh (I say) you too much oh

Bunieya enu, bunieya enu
Bunieya enu, as we dey celebrate
Buni be nu ya enu, buni be nu ya enu
Buni be nu ya eeeh!
As we dey celebrate

Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya enu, bunieya enu

Maka no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya enu, bunieya enu

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Bunieya Enu è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Quando ci piace molto una canzone, come potrebbe essere il tuo caso con Bunieya Enu di P-Square, desideriamo poterla cantare conoscendo bene il testo.

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone Bunieya Enu era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di Bunieya Enu perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

È importante notare che P-Square, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Bunieya Enu... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Bunieya Enu nell'album.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Bunieya Enu di P-Square, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.