Testo di 'abule' di Patoranking

abule è una canzone di Patoranking il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Hold am tight
Hold am jeje (go pon killa)

This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for abule
‘Bout this big party inside my abule
I went there with my best friend kunle
Kunle dey there with him gyal-friend shile
Ghetto gyals them dey like takasufe
So many pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everything yapa, everything dey

Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from mowe
Aj boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like mega thee stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)

Go
Go
Go
Go

Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from ebute metta
All the way, to niger delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal’em enuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the baba them tell us to go

Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from mowe
Aj boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like mega thee stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)

Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go

Play Escuchar "abule" gratis en Amazon Unlimited

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di abule di Patoranking.

La ragione più comune per voler conoscere il testo di abule è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Quando ci piace molto una canzone, come potrebbe essere il tuo caso con abule di Patoranking, desideriamo poterla cantare conoscendo bene il testo.

Sapere cosa dice il testo di abule ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone abule era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando abule? Avere a portata di mano il testo della canzone abule di Patoranking può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

È importante notare che Patoranking, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone abule... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone abule nell'album.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone abule di Patoranking.