Testo di ' I'm In Love ' di Patoranking

Sul nostro sito web abbiamo il testo completo della canzone I'm In Love che stavi cercando.

I'm In Love è una canzone di Patoranking il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Adori la canzone I'm In Love ? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di I'm In Love di Patoranking? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

This love dey make me sha manya
Omalicha baby nmarama
Even when my brain just dey tanana
Only you baby na e dey my corner
Jando yeah
Oh, lawd
This is for my baby

You see this gyal yeah na God give am to me
You see this gyal na God give am to me
You see this girl yeah na God give am to me
You see this gyal na God give am to me

I'm in love, I'm in love, I'm in love, I'm in love
I'm in love, I'm in love, I'm in love, I'm in love
I'm in love, I'm in love

Baby ya me concern
Your priority when the girl dem see you
All of dem must to stand firm
Number 1 baebi
Superwoman
Me a rate you ten over ten
No girl like you
I love you die
My most expensive item
Alright help let tell em

This love dey make me sha manya
Omalicha baby nmarama
Even when my brain just dey tanana
Only you baby na e dey my corner

This love dey make me sha manya
(Sha manya ee)
Omalicha baby nmarama
(Nmarama ee)
Even when my brain just dey tanana
(Tanana ee)
Only you baby na e dey my corner

I'm in love, I'm in love, I'm in love, I'm in love
I'm in love, I'm in love, I'm in love, I'm in love
I'm in love, I'm in love

Baby make you style up for them
Style on style on style on for them
Baby make you whine am for them
Whine and whine and whine am for them
(Tabada dibi ayyy)

She got the skills
She got the vibes
She got the lips
She got the eye

She never stop
She never flop
Somebody daughter
Straight to the top

This love dey make me sha manya
Omalicha baby nmarama
Even when my brain just dey tanana
Only you baby na e dey my corner

This love dey make me sha manya
(Sha manya ee)
Omalicha baby nmarama
(Nmarama ee)
Even when my brain just dey tanana
(Tanana ee)
Only you baby na e dey my corner

You see this gyal yeah na God give am to me
You see this girl na God give am to me
You see this gyal yeah na God give am to me
You see this girl na God give am to me

I'm in love, I'm in love, I'm in love, I'm in love
I'm in love, I'm in love, I'm in love, I'm in love
I'm in love, I'm in love

This love dey make me sha manya
Omalicha baby nmarama
Even when my brain just dey tanana
Only you baby na e dey my corner

Play Escuchar " I'm In Love " gratis en Amazon Unlimited

La ragione più comune per voler conoscere il testo di I'm In Love è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Quando ci piace molto una canzone, come potrebbe essere il tuo caso con I'm In Love di Patoranking, desideriamo poterla cantare conoscendo bene il testo.

Sapere cosa dice il testo di I'm In Love ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone I'm In Love era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Sentiti come una star cantando la canzone I'm In Love di Patoranking, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Un motivo molto comune per cercare il testo di I'm In Love è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

È importante notare che Patoranking, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone I'm In Love ... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone I'm In Love nell'album.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come I'm In Love di Patoranking.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come I'm In Love di Patoranking, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.

Ricorda che quando hai bisogno di conoscere il testo di una canzone, puoi sempre contare su di noi, come è accaduto ora con il testo della canzone I'm In Love di Patoranking.