Testo di 'Finesse' di Pheelz

Vuoi conoscere il testo di Finesse di Pheelz? Sei nel posto giusto.

Finesse è una canzone di Pheelz il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone Finesse di Pheelz, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

And I've been living fast life but I see it in slow mo
And you see my lifestyle I got G's in the turbo
See many people dey outside wey dey feed man Zobo
Oh, no
And me I stand dey defend like Joseph Yobo

Bad girl say she wan Netflix and chill
So I chati girl give am warning
If you fall in love girl it's certain
You go chop breakfast I'm not capping
Can you see dribble Amokachi
I'm not faking this no Fugazzy
You see this feelings I'm not catching
Omo kpe stand fit I just wan dey

Aah, finesse
If I broke na my business
Ama Shayo e go bright o
Folake for the night o

Ahhh finesse
If I broke na my business
Ama Shayo e go bright o
Folake for the night o

F I N E S S E fit be the reason why your bobo wan dey jealous me
If you wan dey take am serious I dey do tospi
No fit to resonate I'm on a different frequency
I don't think it's necessary
I'll be damned if there's somebody that can do like me
Mehn I be like Mo Salah coming up the right wing
I cut through your defender you no need to tell me
I must, finesse
And you know say me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you
If you're not careful

Finesse
And you know say me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you
If you're not careful

Aah, finesse
If I broke na my business
Ama Shayo e go bright o
Folake for the night o

Aah, finesse
If I broke na my business
Ama Shayo e go bright o
Folake for the night o

Aah, finesse
If I broke na my business
Ama Shayo e go bright o
Folake for the night o

Aah, finesse
If I broke na my business
Ama Shayo e go bright o
Folake for the night o

Ridimahkoolayo
Ema fe jo mi Sun won
Ema fe jo mi Sun won o

Play Escuchar "Finesse" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Pheelz

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Finesse è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone Finesse era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di Finesse perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

Ricorda che quando hai bisogno di conoscere il testo di una canzone, puoi sempre contare su di noi, come è accaduto ora con il testo della canzone Finesse di Pheelz.