Testo di 'Trouble Maker' di REMA

Sul nostro sito web abbiamo il testo completo della canzone Trouble Maker che stavi cercando.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone Trouble Maker di REMA, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

Adori la canzone Trouble Maker? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di Trouble Maker di REMA? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

How many dues wey the boy don pay?
How many insult I go take?
Address your shit like I'm Jahgo
I've been like this straight from the get go
I no dey take eye see loose bread
If you miss your show you know say me I go take am
Up my money 'cause your promoter desperate
Make una no vex na my money be my mandate

Ọmọ many my country people eye red o
My eye red for the green that's yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
I dey pest my opps, make them restless on schedule

Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet

Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa
You better relocate I dey come closer
Even if na red I go tackle o
Ṣebi na vex you go vex
Ọmọ were me I no dey talk but try me first
Better save your money, this game no be by best dressed
Bought my first land since I was 17
You know steady grinding
Nothing wey you go show me wey go really surprise me

Ọmọ many my country people eye red o
My eye red for the green that's yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
Ọmọ I dey pest my opps, make them restless on schedule

Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet

Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di Trouble Maker di REMA.

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Trouble Maker è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone Trouble Maker era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone Trouble Maker di REMA sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di Trouble Maker perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

È importante notare che REMA, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Trouble Maker... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Trouble Maker nell'album.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone Trouble Maker di REMA.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Trouble Maker di REMA.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Trouble Maker di REMA, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.

Ricorda che quando hai bisogno di conoscere il testo di una canzone, puoi sempre contare su di noi, come è accaduto ora con il testo della canzone Trouble Maker di REMA.