Testo di 'Selense' di Simi

Vuoi conoscere il testo di Selense di Simi? Sei nel posto giusto.

Adori la canzone Selense? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di Selense di Simi? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

Lola geti work oh
Entrepreneur international
But na soso sleep Lola dey sleep
Chima no gree open shop
E say na hangover
Na everyday oga dey shayo

Dem say Simi why you too dey complain
Tomorrow dey, forget today eh eh oh
Igba o b'owo fun anybody laye
Gbo temi o araye o

Time na money (Oh selense)
Time na life oh (Oh oh oh selense)
Time dey run oh dey run oh
Use am well (Oh selense)
Time is precious (Oh oh selense)
Every second oh (Oh oh oh selense)
Time na gift oh oh oh oh
Use am well oh selense

My Sheri Sherifa baby
O ni forever 21
Before she know o o pe thirty (O sherikoko)
She no do the tin wey she want to do
Sheri alakori o
Na so so procrastination o

Dem say Simi why you too dey complain
Tomorrow dey, forget today eh eh yi o
Igba o b'owo fun anybody laye (Fun anybody laye)
Gbo temi o araye o

Time na money (Oh selense)
Time na life oh (Oh oh oh selense)
Time dey run oh dey run oh
Use am well (Oh selense)
Time is precious (Oh oh selense)
Every second oh (Oh oh oh selense)
Time na gift oh oh oh oh
Use am well oh selense

Asiko laye o
K'o fe san jaye (Oh selense)
Time no go cut
E no go stop oh oh oh oh (Oh oh oh selense)

Make you telli Sarafina
Johnny and Sikiratu (Oh oh selense)
Make you tell Philomina
Use am well (Oh selense)

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di Selense di Simi.

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Selense è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Quando ci piace molto una canzone, come potrebbe essere il tuo caso con Selense di Simi, desideriamo poterla cantare conoscendo bene il testo.

Sapere cosa dice il testo di Selense ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone Selense era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Sentiti come una star cantando la canzone Selense di Simi, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone Selense di Simi sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Selense di Simi.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Selense di Simi, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.

Ricorda che quando hai bisogno di conoscere il testo di una canzone, puoi sempre contare su di noi, come è accaduto ora con il testo della canzone Selense di Simi.