Testo di 'Take me back' di Simisola

Take me back è una canzone di Simisola il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone Take me back di Simisola, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

Bae
Baby maybe I was wrong
But definitely I was crazy
I no mean to say go-go away
Baby maybe you were wrong
But I must have been out of my mind
To tell you to go-go-go away (go away)

Oh kunle, no leave me no-no-no
'Cause I no want make you go
He say kilode? If you no want make I go-go-go
Tell me why you treat me so
Adekunle, boo don't you know-know-know
That I miss you so
He say kilode? Why you come dey form?
You too dey form
I say I don't know

Just take me back
(Ooh-ooh)
Take me back
(Shakara is over)
Take me back
(Ooh-ooh)
Take me back
(Shakara ti tan)
Just take me back
(Ooh-ooh)
Take me back
(Shakara is over)
Take me back
(Ooh-ooh)
Take me back
(Shakara ti tan)

She mi n be o lo ogun ife o baby
Dem tell me say you go call me back o
Why you come mess with my heart o
Before oh baby (baby)
Ife fi mi lokan bale o

Ma ma je n lo commit o
O fe kan fi mi se yeye o
Leyin odun meta ati abo

Oh kunle o, no leave me no-no-no
'Cause I no want make you go
Tito kilode o? If you no want make I go
Tell me why you treating me so
Kunle, boo don't you know that I miss you so?
Aah why you come dey form baby?
You too dey form
For me, I don't know

Just take me back
(Ooh-ooh)
Take me back
(Shakara is over)
Take me back
(Ooh-ooh)
Take me back
(Shakara ti tan)
Just take me back
(Ooh-ooh)
Take me back
Take me-
(Ooh-ooh)
Take me back

Omode lo n she me o (omode lo n she me)
Jo wo o baby o (jo wo o baby)
I no fit to vex o (my darling)
Because I love you my lady

Will you take me back now (ooh-ooh)
Na me mess up o (shakara is over)
I no know wetin I dey do o (ooh-ooh)
Dariji mi baby (shakara ti tan)
Kokan mi le bale o (ooh-ooh)
Kunle, take me back (shakara is over)
Take me back (ooh-ooh)
Please take me back (shakara ti tan)

Do my heart sufri-sufri (oh, yeah, shakara is over)
I swear say I no go let you down
I go hold you down baby (shakara ti tan)
You better stay with me
Wherever you go, take me (shakara is over)
'Cause I no fit to vex
Because I love you, my baby oh

Play Escuchar "Take me back" gratis en Amazon Unlimited

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone Take me back era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Sentiti come una star cantando la canzone Take me back di Simisola, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di Take me back perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

È importante notare che Simisola, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Take me back... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Take me back nell'album.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone Take me back di Simisola.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Take me back di Simisola.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Take me back di Simisola, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.