Testo di 'Badman Love' di Skales

Badman Love è una canzone di Skales il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone Badman Love di Skales, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

Adori la canzone Badman Love? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di Badman Love di Skales? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

It's okay
S to the k (skales, skales)
Mr. Skales on a mission, dem dey see am
Badman needs some loving
And some kissing when I'm chilling baby
Badman needs some touching
And some spooning when I'm dulling baby

Nitori e, I fit run a thousand miles
Nitori e I fit spend all of my racks
Nitori e, I do things I don't understand
Nitori e, eh ah
Nitori e, I fit run a thousand miles
Nitori e, I fit spend all of my racks
Nitori e, I do things I don't understand
Nitori e, eh ah

If it's a spell, I'm under, I'm under
I no wan recover, recover, yeah
If it's a spell, I'm under, I'm under, yeah
I no wan recover, recover, yeah

If you tell her say badman needs some loving, loving
This na the season for some cuffing, cuffing
Special affection is all that am wanting
It's either we both mean it or we bluffing

Badman needs some loving, loving
This na the season for some cuffing, cuffing
Special affection is all that I'm wanting
It's either we both mean it or we bluffing

Badman needs some loving
And some kissing when I'm chilling baby
Badman needs some touching
And some spooning when I'm dulling baby

Nitori e, I fit run a thousand miles
Nitori e I fit spend all of my racks
Nitori e, I do things I don't understand
Nitori e, eh ah
Nitori e, I fit run a thousand miles
Nitori e, I fit spend all of my racks
Nitori e, I do things I don't understand
Nitori e, eh ah

I don see many, but there's something about you
I no fit explain o, explain
That's why I don't wanna be a player no more, no more
Good morning, how was your night?
I had a taste of you and I feel alright
I'm feeling good, I swear I'm feeling nice
As you don come join other apple of my eyes

Badman needs some loving
And some kissing when I'm chilling baby
Badman needs some touching
And some spooning when I'm dulling baby

Nitori e, I fit run a thousand miles
Nitori e I fit spend all of my racks
Nitori e, I do things I don't understand
Nitori e, eh ah
Nitori e, I fit run a thousand miles
Nitori e, I fit spend all of my racks
Nitori e, I do things I don't understand
Nitori e, eh ah
Yung producer keazzy

Play Escuchar "Badman Love" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Skales

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone Badman Love era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Sentiti come una star cantando la canzone Badman Love di Skales, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone Badman Love di Skales sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Badman Love di Skales, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.