Testo di ' Family Movement ' di Tilda

Vuoi conoscere il testo di Family Movement di Tilda ? Sei nel posto giusto.

Family Movement è una canzone di Tilda il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone Family Movement di Tilda , inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

God don create women to be under men
So manpikin go be all and all for family yeyeye
Manpikin go marry woman
And them spend together as husband and wife
Eeh, family movement
But inside the family, husband get his own work to do
And wife get her own work
Person wey no do hin own fine
Nah in sabi, nah in sabi yeyeeye nah in sabi

If woman no chop, husband no dey happy
If they get pickin, pickin no chop, mother no chop
Father dey for balaba

Na Papa be governor for family
Papa I no go forget you
Thank you, thank you, thank you Papa
I dey remember you Papa ooo
Thank you for your help o Papa oo Papa

Mama you be caretaker
Na hin be say Family movement
Mama dey suffer and Papa dey suffer
Eeh, yyeye, aah, yeyee

When man dey suffer and Mama suffer
Them go bring up good pickin wey go look after the family

Mama dey keep house fine
Mama dey look me for belle
Mama dey give me wetin I want

So thank you papa and mama sweet people

Na Mama be caretaker for family
Mama I no forget you
Thank you, thank you, thank you, Mama
I dey remember you Mama
Thank you for your help, o Mama, oo Mama

Play Escuchar " Family Movement " gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Tilda

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone Family Movement era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Un motivo molto comune per cercare il testo di Family Movement è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di Family Movement perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando Family Movement ? Avere a portata di mano il testo della canzone Family Movement di Tilda può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone Family Movement di Tilda .