Testo di 'Bad To Me' di Wizkid

Sul nostro sito web abbiamo il testo completo della canzone Bad To Me che stavi cercando.

Adori la canzone Bad To Me? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di Bad To Me di Wizkid? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want

Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh, yeah, ge—ge)
Casamigos (casamigos)
For my amigos (for my amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe)

All for you baby
If that money dey too much say make you talk
'Cause you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah

Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh, yeah, ge-ge)
Casamigos (casamigos)
For my amigos (for my amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe), ok

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di Bad To Me di Wizkid.

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Bad To Me è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Sapere cosa dice il testo di Bad To Me ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone Bad To Me era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Bad To Me di Wizkid.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Bad To Me di Wizkid, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.