Testo di 'Beggie Beggie (feat. CKay)' di Ayra Starr

Vuoi conoscere il testo di Beggie Beggie (feat. CKay) di Ayra Starr? Sei nel posto giusto.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone Beggie Beggie (feat. CKay) di Ayra Starr, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

(Louda)
Yeah

We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me
Now I'm alone
Now wey you no send me
You just dey pose
You just dey bobo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

E no be you e be me
Normally I no dey do like this
But nobody holy
No be say I be john the baptist
I got issues (got issues)
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that I kissed you
Then we made sweet love like we always do
Say I led you on
You sef dey follow me
We were having fun
Then suddenly the love came in
Ewo ewo kilode oh
Ewo ewo kilode oh

See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

I wish I said this before but you're messing with my mind
Sing me songs, make some love
Put your hands on top my thighs
I know say you be hot cake
Hundred yards, husband material
But me sef I be hot cake
Hundred yards, wifey material
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me

Sapere cosa dice il testo di Beggie Beggie (feat. CKay) ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Sentiti come una star cantando la canzone Beggie Beggie (feat. CKay) di Ayra Starr, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Un motivo molto comune per cercare il testo di Beggie Beggie (feat. CKay) è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando Beggie Beggie (feat. CKay)? Avere a portata di mano il testo della canzone Beggie Beggie (feat. CKay) di Ayra Starr può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

È importante notare che Ayra Starr, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Beggie Beggie (feat. CKay)... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Beggie Beggie (feat. CKay) nell'album.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone Beggie Beggie (feat. CKay) di Ayra Starr.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Beggie Beggie (feat. CKay) di Ayra Starr.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Beggie Beggie (feat. CKay) di Ayra Starr, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.