Testo di 'Question' di Burna Boy

Sul nostro sito web abbiamo il testo completo della canzone Question che stavi cercando.

Question è una canzone di Burna Boy il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

You know what dem dey call me o
Call me
Don Jazzy again
It’s Don Jazzy again
It’s Don Jazzy ah Don Jazzy

Jazz with the record
Just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
Oya koma lo, Paso o play n’be ye mo
E go do you one kind, magbe fun e one time, omo to ba mess up

Anything you wish me, that be your portion
Bad man no dey work o, man no be God o
Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah

Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer, answer, answer

Boss like boss like we dey do
There causing Kasala when we dey move
I see green light when I look at you
Cause I might take picture with you

Na my cassava wey you dey look
E be like say I know see wetin you do
See when we go kerewa like Zule Zoo?
Nkan to wu won ni ko so o

Anything you wish me
That be your portion
Bad man no dey work o
Man no be God o
Make dem dey talk am
As you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah

Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(Question)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, answer, answer

(And level you no get)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(Wey your baby oo)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(When you go win Grammy?)
Question, but dem no get answer, answer, answer

Just for the record
Just for the record
If dem like make dem chop
All the tomato, dem no go ketchup

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Question è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Un motivo molto comune per cercare il testo di Question è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di Question perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando Question? Avere a portata di mano il testo della canzone Question di Burna Boy può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

È importante notare che Burna Boy, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Question... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Question nell'album.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone Question di Burna Boy.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Question di Burna Boy.