Testo di 'Temptation' di P-Square

Vuoi conoscere il testo di Temptation di P-Square? Sei nel posto giusto.

Temptation è una canzone di P-Square il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

This na Temptation!
I say this na Temptation!
Wit ah little confusion!
Infatuation!, Oh Lord.

All my friends dey call me numba ten,
Cus I dey play like Okocha,
Dey score like [Ronaldinho...],
Honey be good, no start weytin wey you no go fit to finish,
I no fi judge Finidi, Oh Oh!
I cannot deny it,
Cus I dey see you dey eye me,
Something been dey bite me,
Now how can I go on n hurt my wifey,
Girl can't you see

When I sleep its you,
When I dream its you,
When I weep its you,
When I eat its you,
Anything I do why must it be you,
Girl can't you see its true,
You dey make me dey go,
(Oh, Oh, Oh, Oh, O, Uh Oh, Oh Oh)
Even though e dey wrong,
I dey feel like to go
Im sorry my wifey, she dey make me dey go
The feeling is so strong,
I dey feel like to go,
Oh o This na Temptation!

This na Temptation,
Wit ah a little confusion, Oh Lord

I been dey try make I rush,
Wen our body brush,
Oh girl I was Tempted to Touch (Tempted to Touch),
But there was nothing I could do,
I just became a fool,
Eh, na weytin man go do,
Girl I no mind make it rain on me (on me),
I'll give it to you and you'll give it to me,
Girl it strikes like a Thunder dey make me dey wonder,
No Wonder

When I sleep its you,
When I dream its you,
When I weep its you,
When I eat its you,
Anything I do why must it be you,
Girl can't you see its true,
You dey make me dey go,
(Oh, Oh, Oh, Oh, O, Uh Oh, Oh Oh)
Even though e dey wrong,
I dey feel like to go
Im sorry my wifey, na she dey make me dey go
The feeling is so strong,
I dey feel like to go,
This na Temptation!
My Brother
This na Temptation (x2)
Wit ah little confusion, Oh Lord

For this type of game,
Wey we go play,
No Regard!, No Regard!, for this na Temptaion

When I sleep its you(na wit you),
When I dream its you(na only you),
When I weep its you(nobody else) ,
When I eat its you(na only you),
Anything I do(A.M)
why must it be you(Oh Lord),
Girl can't you see,
You dey make me dey go,
(Oh, Oh, Oh, Oh, O, Uh Oh, Oh Oh)
Even though e dey wrong,
I dey feel like to go
Im sorry my wifey, na she dey make me dey go
The feeling is so strong, body so strong
This na Temptation! my sista
This na Temptation!...
Im sorry my wifey...
I dey feel like to go...
No Regard, No regard...

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di Temptation di P-Square.

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Temptation è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Quando ci piace molto una canzone, come potrebbe essere il tuo caso con Temptation di P-Square, desideriamo poterla cantare conoscendo bene il testo.

Sapere cosa dice il testo di Temptation ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone Temptation era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Sentiti come una star cantando la canzone Temptation di P-Square, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Un motivo molto comune per cercare il testo di Temptation è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

È importante notare che P-Square, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Temptation... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Temptation nell'album.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone Temptation di P-Square.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Temptation di P-Square.