Testo di 'Ginger Me' di REMA

Vuoi conoscere il testo di Ginger Me di REMA? Sei nel posto giusto.

Ginger Me è una canzone di REMA il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Adori la canzone Ginger Me? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di Ginger Me di REMA? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

Another banger!

Girli na your love wey dey ginger me
You dey give me the love and the energy
Only you wey dey high me like Hennessy, oh
Hmm, baby, oh
Girli na your love wey dey ginger me
You dey give me the love and the energy
Only you wey dey give me melody, oh

Yeah
This love me I never see before, baby, oh
This love me I never feel before, hm, baby, oh
This kind girl wey I never see before
I go America, go London, me I never see before
Hmm, baby, ah

Sweeter than Fanta, mm
Coca-Cola oya, mm
Sweetie my belle, oh, mm
Omoge no go give me Jedi-Jedi, oh
Born plenty, baby, baby, oh
I no go do you Johnny Johnny, oh, baby, oh
Mmm, ah
Na you, you, you, you, you
Wey dey make me dey do, do, do, do, do, yeah
Na you, you, you, you, you
Wey dey make me dey do, do, do, do, do
Na you wey I choose, choose, choose, choose, choose
You dey make me dey do, do, do, do, do
I dey do like mumu, I dey do like mumu
I dey do like mumu, yeah, mogbe, oh

Girli na your love wey dey ginger me
You dey give me the love and the energy
Only you wey dey high me like Hennessy, oh
Mmm, baby, oh
Girli na your love wey dey ginger me
You dey give me the love and the energy
Only you wey dey give me melody, oh

Omoge na you I go fight for
Omoge na you say you I go die for
I no get motor but na you I go ride for
Mmm
When I dey sing say na you I dey sing for
Wine baby dance make you move for the dance floor
Omoge shey no be me you dey form for, mm

Wine slow boogie down low
Na the first time wey I dey in love, oh
E be like drug wey dey make me slow
Anywhere you go I follow you go mogbe, oh
Monica, mm, Monica, ayy
Monica, ah, Monica, hello
Monica, come my way, never let go, mm
She say who be folake ahh me I nor know
Me I no fit do you any ini-mani-mo
Girl, even if I be bad commando

Girli na your love wey dey ginger me
You dey give me the love and the energy
Only you wey dey high me like Hennessy, oh
Mmm, baby, oh
Girli na your love wey dey ginger me
You dey give me the love and the energy
Only you wey dey give me melody, oh

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Ginger Me è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Quando ci piace molto una canzone, come potrebbe essere il tuo caso con Ginger Me di REMA, desideriamo poterla cantare conoscendo bene il testo.

Sapere cosa dice il testo di Ginger Me ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Un motivo molto comune per cercare il testo di Ginger Me è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone Ginger Me di REMA sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.

È importante notare che REMA, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Ginger Me... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Ginger Me nell'album.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Ginger Me di REMA.