Testo di 'Hold Me (feat. 6LACK)' di REMA

Hold Me (feat. 6LACK) è una canzone di REMA il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone Hold Me (feat. 6LACK) di REMA, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

Adori la canzone Hold Me (feat. 6LACK)? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di Hold Me (feat. 6LACK) di REMA? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

(London)

Slow down, down
This my girl, very rough
This love I never see before
Body vibrate when she give me touch
She say I'm gifted, very gifted
She say na only me fit reach her deep end
She say na only me dey make her head swell
She dey thank jah for my existence

Close down
Can't you see the sign? Close down
Ain't no other girl is allowed
If you play silly games, it's a foul
She my girlfriend, not my partner
Na she I go carry meet my mama
Girly don't snitch, she's a gangster
She's a type of girl who wey no dey for banta

First date, she no dey to order
Ask for the bill, she bring her card out
Even if money no dey for her account
She still try, she still buga the matter
She no get big yansh, she no get big breast
She no dey even try to dey impress
Na only true love be her interest
I go take her matter serious like project

Oh, baby, hold me, oh, baby, hold me
Na you dey cool me down, baby, cool me
No go dey dull me, baby, dull me
I be your your Romeo, you be my julie
Oh, baby, hold me, oh, baby, hold me
Na you dey cool me down, baby, cool me
No go dey dull me, baby, dull me
I be your your Romeo, you be my julie

Cry, baby, if you leave me, I go cry
My next move, I cannot decide
I no dey find love, I get pride, pride
Look into my eyes
Tell me that you love me, do not lie
Many other girls, dey dem brag with their guys
Dem no dey show you bruises
Wey their makeup, dey hide
My girl no like drama, drama, oh
Fine like madonna-donna, oh
My friends dem dey halla, halla, oh
Say this love e dey shak am, shak am
So why e no go shak me? No go shak me?
I done find real one when dey very hard to see
No be fancy, this love e dey for real

Hold me, oh, baby, hold me, oh
Na you dey cool me down, baby, cool me
No go dey dull me, baby, dull me
I be your your Romeo, you be my julie
Oh, baby, hold me, oh, baby, hold me
Na you dey cool me down, baby, cool me
No go dey dull me, baby, dull me
I be your your Romeo, you be my julie

You might be the love of my life
I'll do all the things that you like
Know that's right, know that's right
Put you in all white like a bride, oh
I just wanna lick you up and down
Know I'm royalty, look at the crown
Not a stylist, but I get you out your gown
Go cray
But only when you say
Lost in your love like a maze
You know that I only wanna taste
Got me in shock like a tase
Oh, baby, hold me, oh, baby, hold me
And we gon' shine together just like a rollie
Might have to shoot up the spot, Montana, tony
I be your Romeo, you be my julie

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di Hold Me (feat. 6LACK) di REMA.

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Hold Me (feat. 6LACK) è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Sentiti come una star cantando la canzone Hold Me (feat. 6LACK) di REMA, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone Hold Me (feat. 6LACK) di REMA sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando Hold Me (feat. 6LACK)? Avere a portata di mano il testo della canzone Hold Me (feat. 6LACK) di REMA può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

È importante notare che REMA, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Hold Me (feat. 6LACK)... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Hold Me (feat. 6LACK) nell'album.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Hold Me (feat. 6LACK) di REMA.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Hold Me (feat. 6LACK) di REMA, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.

Ricorda che quando hai bisogno di conoscere il testo di una canzone, puoi sempre contare su di noi, come è accaduto ora con il testo della canzone Hold Me (feat. 6LACK) di REMA.