Testo di 'Balance (feat. Adekunle Gold)' di Simi

Vuoi conoscere il testo di Balance (feat. Adekunle Gold) di Simi? Sei nel posto giusto.

Sul nostro sito web abbiamo il testo completo della canzone Balance (feat. Adekunle Gold) che stavi cercando.

Adori la canzone Balance (feat. Adekunle Gold)? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di Balance (feat. Adekunle Gold) di Simi? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

Love wey dem buy no be love oh
If I gotta buy your love me no want oh
Yeah yeah
No matter what you do, no do pass yourself oh oh oh
Award no dey for sufferhead oh
No be everything be black and white
No be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven
But no no nobody want to kpai oh

Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Alance bam bam

Story of my life, won tun de o
Anything I do, dem go dey pose
Minding my business jejely jeje oh eh
Oro mi lo n so, won ni mo ti change
Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
Fuck your standard
I don't live for you no way
As you can see
Life is good I don taste money
God is good, na my testimony
Everything turn around on a 360 oh

Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam

Everybody get their own for their own body
Eh eh eh
Good man suffer but bad man get plenty money
(Plenty money)
Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
Grace pass ability
So if you see chance

Better just balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Balance (feat. Adekunle Gold) è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone Balance (feat. Adekunle Gold) era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Sentiti come una star cantando la canzone Balance (feat. Adekunle Gold) di Simi, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di Balance (feat. Adekunle Gold) perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

Stai litigando con il tuo partner perché capite cose diverse ascoltando Balance (feat. Adekunle Gold)? Avere a portata di mano il testo della canzone Balance (feat. Adekunle Gold) di Simi può risolvere molte dispute, e lo speriamo.

È importante notare che Simi, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Balance (feat. Adekunle Gold)... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Balance (feat. Adekunle Gold) nell'album.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone Balance (feat. Adekunle Gold) di Simi.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Balance (feat. Adekunle Gold) di Simi.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Balance (feat. Adekunle Gold) di Simi, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.