Testo di 'Easy (feat. Deja)' di Simi

Vuoi conoscere il testo di Easy (feat. Deja) di Simi? Sei nel posto giusto.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone Easy (feat. Deja) di Simi, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

Eh eh eh
Easy easy
Wait a minute
When you see me
Make you free me

Original dey China
If Naira no reach make we spend dollar
If champagne finish we drink water
Sometimes kpako dey turn butter oh
Life e dey funny, rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody

I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh

Na everybody think say dem know pass
Some people read tire dem no pass
Some reach immigration dem no pass
And some carry last 'cause dem no fast
Life no balance I talk am before
Poor man dey suffer, the rich getting more
No be only 2 plus 2 give you 4
So you see life dey funny
Rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody oh

I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh

Yea oh yea
Oya rora o rora
Sha ma rora baby
Jeje o jeje
Easy baby

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di Easy (feat. Deja) di Simi.

Sapere cosa dice il testo di Easy (feat. Deja) ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone Easy (feat. Deja) era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone Easy (feat. Deja) di Simi.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Easy (feat. Deja) di Simi.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Easy (feat. Deja) di Simi, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.

Ricorda che quando hai bisogno di conoscere il testo di una canzone, puoi sempre contare su di noi, come è accaduto ora con il testo della canzone Easy (feat. Deja) di Simi.