Testo di 'Hustle' di Teni

Vuoi conoscere il testo di Hustle di Teni? Sei nel posto giusto.

Sul nostro sito web abbiamo il testo completo della canzone Hustle che stavi cercando.

Hustle è una canzone di Teni il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Adori la canzone Hustle? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di Hustle di Teni? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

I want talk my mind o
For anyone wey fit relate o
Ri-di-mah-kool-a-yooo

Sometimes it feels like success is a trap
And sometimes it feels like people don’t understand
‘Cause the pressure plenty and the expectations high
Even your day ones wey suppose get
Your back sometimes day ones dey fight

And everybody has an opinion
On how you suppose live your life
And even people wey suppose to show you the way
Na the people dey backbite

No be pride, no be ego
Sometimes I gas change my mind
Sometimes I gas dey behind
Sometimes I will have to say no
Sometimes I gas pour water on top my head
Make this pressure no drive me insane o
So if you see me outside and I no greet you
No vex baba, my head e full o
And baba you know the level

Na this hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye ah)
Na this hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye ah, aye aye oh, yeah)

This hustle can be so overwhelming sometimes
No add your own join my own
I gat so many things I dey reason
No bother me o
Wo ni iru pala pala wo gan gan leleyii
Ki lo se t’eni kan o se ri o
‘Cause family go call, enemy go call
I don’t know who is who

No be pride, no be ego
Sometimes I gas stay away
When I have nothing to say
Sometimes I will have to say no
Sometimes I gas pour water on top my head
Make this pressure no drive me insane o
So if you see me for show and I no greet you
No vex baba, my head e full o
And baba you know the level

Na this hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye oh)
Na this hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye ah)

Of course, of course
Them say Teni pompous, yeah
‘Cause I put myself first
Whoa, they say Teni pompous, yeah
Yeah it’s all love, all love, brother, yeah, it’s all love
Whoa, it’s all love, my brother, it’s all love
And I’m good with it

Play Escuchar "Hustle" gratis en Amazon Unlimited

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di Hustle di Teni.

Quando ci piace molto una canzone, come potrebbe essere il tuo caso con Hustle di Teni, desideriamo poterla cantare conoscendo bene il testo.

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone Hustle era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Sentiti come una star cantando la canzone Hustle di Teni, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Nel caso in cui la tua ricerca del testo della canzone Hustle di Teni sia perché ti fa pensare a qualcuno in particolare, ti proponiamo di dedicargliela in qualche modo, ad esempio inviandogli il link di questo sito web, sicuramente capirà l'indiretta.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone Hustle di Teni.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Hustle di Teni.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Hustle di Teni, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.

Ricorda che quando hai bisogno di conoscere il testo di una canzone, puoi sempre contare su di noi, come è accaduto ora con il testo della canzone Hustle di Teni.