Testo di 'Power Rangers' di Teni

Vuoi conoscere il testo di Power Rangers di Teni? Sei nel posto giusto.

Sul nostro sito web abbiamo il testo completo della canzone Power Rangers che stavi cercando.

Power Rangers è una canzone di Teni il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Adori la canzone Power Rangers? Non riesci a capire bene cosa dice? Hai bisogno del testo di Power Rangers di Teni? Sei nel posto che ha le risposte ai tuoi desideri.

Oyoyo my head o no
My heart dey beat o, only for you o
If to say I get super powers
I for come meet you where you dey
And me I no fit fight like power rangers o yo
I for come meet you where you dey
Na me be Cinderella o, na you be superman ni oo baby
I for come kiss you where you dey

Na you be dramendra o, na me be sunita o baby ye ye
I for come meet you where you dey
So tell ifeoma, who be ifeoma o e e
Ifeoma no love you like me
Deola, who be deola o e e

Deola no love you like me ye
Their mama, (their mama o) their papa (their papa o) show me
Tell me, show me where them dem dey (show me where them dem dey)
Their sister, (their sister o) and their brother (and their brother o) show me
Tell me where them dem dey
Na me be Cinderella o, na you be superman ni oo baby

I for come kiss you where you dey
Na you be dramendra o, na me be sunita o baby ye ye
I for come meet you where you dey
So tell ifeoma, who be ifeoma o e e
Ifeoma no love you like me
Deola, who be deola o e e

Deola no love you like me
Ife mi si o le gan o, ori mi tin yi gidigan
My head dey rotate o, pour water for my head o
Their mama, (their mama o) their papa (their papa o) show me
Tell me, show me where them dem dey (show me where them dem dey)
Their sister, (their sister o) and their brother (and their brother o) show me
Tell me where them dem dey

Na me be Cinderella o, na you be superman ni oo baby
I for come kiss you where you dey
Na you be dramendra o, na me be sunita o baby ye ye
I for come meet you where you dey
So tell ifeoma, who be ifeoma o e e
Ifeoma no love you like me
Deola, who be deola o e e
Deola no love you like me

Play Escuchar "Power Rangers" gratis en Amazon Unlimited

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Power Rangers è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone Power Rangers era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Sentiti come una star cantando la canzone Power Rangers di Teni, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Qualcosa che succede più spesso di quanto pensiamo è che le persone cercano il testo di Power Rangers perché c'è qualche parola nella canzone che non capiscono bene e vogliono assicurarsi di cosa dica.

È importante notare che Teni, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Power Rangers... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Power Rangers nell'album.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Power Rangers di Teni.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Power Rangers di Teni, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.

Ricorda che quando hai bisogno di conoscere il testo di una canzone, puoi sempre contare su di noi, come è accaduto ora con il testo della canzone Power Rangers di Teni.