Testo di 'Temperature (feat. Dil)' di Yemi Alade

Vuoi conoscere il testo di Temperature (feat. Dil) di Yemi Alade? Sei nel posto giusto.

Temperature (feat. Dil) è una canzone di Yemi Alade il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone Temperature (feat. Dil) di Yemi Alade, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

Dil baby
Hey you over sabi
Over sabi sabi
Hey you over sabi
Over sabi sabi

When I tell you say na you dey rock my world
I no dey lie, I no dey lie at all
When I tell you say na you dey rock am baby
I no dey lie, I no dey lie at all

Eh
Idiwororo ma baby
Idiwororo ma baby
Idiwororo ma baby
You make my temperature to rise

Like a this, like a that
You enter my heart like a that
You open my door like a that
Hm with your sweet sweet loving
Like a this, like a that
You enter my heart like a that
You enter my world like alert
Hm with your sweet sweet loving

Baby o o o eh
This our love na tey tey
This one no be today
You make my temperature to rise

Eh yi (it's Dil baby)
O o o eh
When you tell me say na you dey rock my world
Make I no lie, e dey sweet me die
When you tell me say na you dey rock am baby
Make I no lie, e go sweet me die

Idiwororo ma baby
Idiwororo ma baby
Idiwororo ma baby
You make my temperature to rise

Overnight, see as your love gat me hooked onsight
And you no say I fit do it right
If I go leave you baby na die
No be lie baby
Soso kin kambu no be
Every night and day my lady
Soso kin kambu no be yeh

Baby o o o eh
This our love na tey tey
This one no be today
You make my temperature to rise

My temperature
You are my temperature
Ha my temperature
You make my tempeature

Ha my temperature
You make my temperature
Ha my temperature
You make my temperature ha

Idiwororo ma baby
Idiwororo ma baby
Idiwororo ma baby
You make my temperature to rise

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di Temperature (feat. Dil) di Yemi Alade.

Quando ci piace molto una canzone, come potrebbe essere il tuo caso con Temperature (feat. Dil) di Yemi Alade, desideriamo poterla cantare conoscendo bene il testo.

Sapere cosa dice il testo di Temperature (feat. Dil) ci permette di mettere più sentimento nell'interpretazione.

Sentiti come una star cantando la canzone Temperature (feat. Dil) di Yemi Alade, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

Un motivo molto comune per cercare il testo di Temperature (feat. Dil) è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Temperature (feat. Dil) di Yemi Alade.

Impara i testi delle canzoni che ti piacciono, come Temperature (feat. Dil) di Yemi Alade, sia per cantarle sotto la doccia, fare le tue cover, dedicarle a qualcuno o vincere una scommessa.