Testo di 'Vibe' di Yemi Alade

Vibe è una canzone di Yemi Alade il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Yeeh, love me scatter

See I wanna boy wey go love me scatter
No dey ? no dey wonder
Gimme vibe, it’s a vibe
I want a boy wey go love me scatter
Wey no go knock wen go enter
Boy wey go love me like water
Pretty girl wey go love me pass his sister
Want a boy wey go love me scatter
Wey no carry come but he go enter
Gimme brain make I mental, yeah yeah

I know you got the medicine scatter your house o
(Bobo ogologo something)
Keep it on the low no go loud am
(Bobo ogologo something)
High like a kite sitting nite nite
Cloud nine on a replay
Gimme gimme cup make I deejay
Mr deejay sit down pon di mike o

Oya kai ogologo something
Me wanna sit down pon the mike
(Oya kai ogologo something)
Say me wanna sit down pon the mike o
(Oya kai ogologo something)
Sit down pon the mike (bobo)
Sit down pon the mike o
It’s a vibe
It's a vibe, baby
Tori olorun it’s a vibe
It’s a vibe ah yeah

I never say come over he don dey run come
Top of the class me no dey bottom
Top up mi glass wit coca and rum
Ti ti ti call me now wanna holla
Baby no time for the drama
Naah don’t wanna be your baby mama
Ah ah ii

Wanna boy wey go love me scatter
Wey no carry come but he go enter
It’s a vibe, it’s a vibe
Me wanna a boy wey go love me scatter
Wey no carry come but he enter
It’s a vibe

Sit down pon the mike
(Oya kai ogologo something)
Me wanna sit down pon the mike
(Oya kai ogologo something)
Me wanna sit down pon the mike o
(Oya kai ogologo something)
Sit down pon the mike bobo, sit down pon the mike o

See me coming out wanna holla
Baby baby no time for the drama
Naah I don’t wanna be your baby mama
Sit down pon the mike
Me wanna sit down pon the mike
Me wanna sit down pon the mike o
Sit down pon the mike bobo sit down pon the mike o

It’s a vibe
(Bobo ogologo something)
Yemi Alade
(Bobo ogologo something)
It’s a vibe

Se la tua motivazione per aver cercato il testo della canzone Vibe era che ti piaceva moltissimo, speriamo che tu possa goderti il cantarla.

Un motivo molto comune per cercare il testo di Vibe è il fatto di volerlo conoscere bene perché ci fa pensare a una persona o situazione speciale.

È importante notare che Yemi Alade, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Vibe... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Vibe nell'album.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone Vibe di Yemi Alade.

Su questa pagina hai a disposizione centinaia di testi di canzoni, come Vibe di Yemi Alade.