Testo di 'Love For Me' di Simi

Vuoi conoscere il testo di Love For Me di Simi? Sei nel posto giusto.

Love For Me è una canzone di Simi il cui testo ha innumerevoli ricerche, quindi abbiamo deciso che merita il suo posto su questo sito web, insieme a molti altri testi di canzoni che gli utenti di Internet desiderano conoscere.

Se hai cercato a lungo il testo della canzone Love For Me di Simi, inizia a scaldare la voce, perché non potrai smettere di cantarla.

From the moment when I wake up
Na your grace e dey cover me
When I commot when I come back
Abo re lo bo mi oh
When I'm walking when I'm walking
Na your favour follow me
Nothing wey you no fit do
Me no get another plan but you
Yea yea

Kini ma
Kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
Wetin I
Wetin I
Wetin I go pay for your love in my life
O kola wole
Baba kola wole mi
O kore mi de
Baba gbe re yale mi
I lay all my cards on your table
And I'm counting on you because you

Too get love for me
Baba God too get love me
If my enemy come for me
Baba God fit go to war for me
He too get love for me oh
Baba God too get love for me
Yes he open the door for me
Baba God too get love for me
Yea yea

No be say things never hard oh
But you give me my testimony
Even though some days I'm sad oh
O soro mi dayo o Baba
Ope mi koito
Ojojumo ni o ma dupe
Olowo gbogboro
Na you get the kokoro oh

Kini ma
Kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
Wetin I
Wetin I
Wetin I go pay for your love in my life
O kola wole
Baba kola wole mi
O kore mi de
Baba gbe re yale mi
I lay all my cards on your table
And I'm counting on you because you

Too get love for me
Baba God too get love me
If my enemy come for me
Baba God fit go to war for me
He too get love for me oh
Baba God too get love for me
Yes he open the door for me
Baba God too get love for me
Yea yea

Kini ma, kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
I no fit pay for your love
Just wanna say thank you Lord
Baba mi o, Eleburuike
Ku ise Eledua
Ye o ye o ye o ye o

Ci sono molte ragioni per voler conoscere il testo di Love For Me di Simi.

La ragione più comune per voler conoscere il testo di Love For Me è che ti piace molto. Ovviamente, no?

Sentiti come una star cantando la canzone Love For Me di Simi, anche se il tuo pubblico sono solo i tuoi due gatti.

È importante notare che Simi, nei concerti dal vivo, non è sempre stato o sarà fedele al testo della canzone Love For Me... Quindi è meglio concentrarsi su ciò che dice la canzone Love For Me nell'album.

Speriamo di averti aiutato con il testo della canzone Love For Me di Simi.